Who...........Will.............You???? (Page 12)

Date: 22-07-2010 3:01 pm (14 years ago) | Author: Qunodinga
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 29
- qunodinga at 31-07-2010 10:27 AM (14 years ago)
(f)
lols
Posted: at 31-07-2010 10:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pkingx at 31-07-2010 10:44 AM (14 years ago)
(m)
wetin dey funny u like dis na madam Ody?

Posted: at 31-07-2010 10:44 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sexy_error at 31-07-2010 11:44 AM (14 years ago)
(f)
DONT MIND HER CAN'T YOU SEE SHE'S ALWAY SMILING IN HER PRIFILE PIC's
Posted: at 31-07-2010 11:44 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mydicksweet at 31-07-2010 12:52 PM (14 years ago)
(m)
Dis is what we call injustice something wey u 4 allow me or Waco make we suck u go dey give am to c'mon monkey wey no get level chai make u think am na
Posted: at 31-07-2010 12:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- pkingx at 31-07-2010 01:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sexy_error on 31-07-2010 11:44 AM
DONT MIND HER CAN'T YOU SEE SHE'S ALWAY SMILING IN HER PRIFILE PIC's

shes a very happy fellow and i like dat in her

Posted: at 31-07-2010 01:12 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- pkingx at 31-07-2010 01:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on 31-07-2010 12:52 PM
Dis is what we call injustice something wey u 4 allow me or Waco make we suck u go dey give am to c'mon monkey wey no get level chai make u think am na



see sucking...lol

Posted: at 31-07-2010 01:15 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 31-07-2010 01:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: pkingx on 31-07-2010 12:13 AM
Quote from: onyiis on 30-07-2010 06:00 PM
who tell you say dey get cage ?

do u kno say na today i take time view dis ur pic for the first time...na bobby d monkey grab like dat?...omo men ! see moral!!!...lol

NO MIND HER ..... HOW SHE ALLOW THEM GRAB THE BOBY LIKE THAT? ...... SHE WAN MAKE THE BOBY FED
Posted: at 31-07-2010 01:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pkingx at 31-07-2010 01:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 31-07-2010 01:37 PM
Quote from: pkingx on 31-07-2010 12:13 AM
Quote from: onyiis on 30-07-2010 06:00 PM
who tell you say dey get cage ?

do u kno say na today i take time view dis ur pic for the first time...na bobby d monkey grab like dat?...omo men ! see moral!!!...lol

NO MIND HER ..... HOW SHE ALLOW THEM GRAB THE BOBY LIKE THAT? ...... SHE WAN MAKE THE BOBY FED


she no kno say too much grabbing of bobby fit turn am from bobby to beeboff...according to ''i go die'' ...lol

Posted: at 31-07-2010 01:53 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- virus232 at 31-07-2010 05:31 PM (14 years ago)
(f)
so quiet in here

Posted: at 31-07-2010 05:31 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- pkingx at 31-07-2010 05:57 PM (14 years ago)
(m)
na wa dis virus self

Posted: at 31-07-2010 05:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enc4life at 31-07-2010 08:36 PM (14 years ago)
(m)
passing
Posted: at 31-07-2010 08:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 31-07-2010 10:04 PM (14 years ago)
(m)
EVERYBODY WILL LIKE TO MEET ME NA
Posted: at 31-07-2010 10:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bismack at 1-08-2010 12:57 AM (14 years ago)
(m)
I don't wanna meet dguy
Posted: at 1-08-2010 12:57 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- nicestobi at 1-08-2010 07:15 AM (14 years ago)
(m)
hw e take affect me?
Posted: at 1-08-2010 07:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pkingx at 1-08-2010 08:08 AM (14 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 1-08-2010 08:08 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- qunodinga at 2-08-2010 08:47 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bismack on  1-08-2010 12:57 AM
I don't wanna meet dguy

hey guys...am him be say they go bismack you commot here :'( :'( :'( :'(
Posted: at 2-08-2010 08:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 2-08-2010 10:15 AM (14 years ago)
(m)
PASSING
Posted: at 2-08-2010 10:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 2-08-2010 10:48 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: pkingx on 31-07-2010 12:13 AM
Quote from: onyiis on 30-07-2010 06:00 PM
who tell you say dey get cage ?

do u kno say na today i take time view dis ur pic for the first time...na bobby d monkey grab like dat?...omo men ! see moral!!!...lol


hehheheeeeeeeeeeeeee !!!

Posted: at 2-08-2010 10:48 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 2-08-2010 10:50 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on 31-07-2010 12:52 PM
Dis is what we call injustice something wey u 4 allow me or Waco make we suck u go dey give am to c'mon monkey wey no get level chai make u think am na



Hehehheeeeeeeee  !!! You know say some mouths are sweeter than others likewise the hands  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-08-2010 10:50 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 2-08-2010 10:53 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: pkingx on 31-07-2010 01:53 PM
Quote from: solid_solid on 31-07-2010 01:37 PM
Quote from: pkingx on 31-07-2010 12:13 AM
Quote from: onyiis on 30-07-2010 06:00 PM
who tell you say dey get cage ?

do u kno say na today i take time view dis ur pic for the first time...na bobby d monkey grab like dat?...omo men ! see moral!!!...lol

NO MIND HER ..... HOW SHE ALLOW THEM GRAB THE BOBY LIKE THAT? ...... SHE WAN MAKE THE BOBY FED


she no kno say too much grabbing of bobby fit turn am from bobby to beeboff...according to ''i go die'' ...lol



Heheheeeeeeeeee !!!! you no know say na car wey dey no dey service often dey break down quick ?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 2-08-2010 10:53 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 29

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  2. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  5. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  6. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  7. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  8. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  9. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions