oseniazeez at 31-07-2010 05:19 PM (14 years ago) (m) Insted of me to wear pant a w'll just live ma thin like that. Posted: at 31-07-2010 05:19 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
oseniazeez at 31-07-2010 05:22 PM (14 years ago) (m) The tin way go make me wear pant,Headmaster (GOD) pls don't let me see am. Posted: at 31-07-2010 05:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 31-07-2010 05:44 PM (14 years ago) (m) Hahahahahaha
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 31-07-2010 05:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bismack at 1-08-2010 02:29 AM (14 years ago) (m) Abeg pant cheap wella,e no dey slack,my thing dey comfortable inside am...but boxer dey make person thing dangle like school bell.....make i pass go collect my white hings pant wey i dry outside b4 una thieve am. Posted: at 1-08-2010 02:29 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 1-08-2010 02:39 AM (14 years ago) (m) Hings? Hahaha....those old pants and singlets. Where did u get it or maybe u inherited it cos i'm not sure its stil in circulation
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 1-08-2010 02:39 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bismack at 1-08-2010 02:43 AM (14 years ago) (m) E dey market jare...u wan knw where i keep am so u go collect am abi? Posted: at 1-08-2010 02:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hings? Hahaha....those old pants and singlets. Where did u get it or maybe u inherited it cos i'm not sure its stil in circulation
I know where to buy it, i can buy u a dozen if u ar interested  to me i only wear pant now adays. at least wen i get aroused, a lady doesnt notice my dick pointing out plus the fact that pants dont fade easily.
Noted Posted: at 2-08-2010 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bismack at 5-08-2010 03:51 AM (14 years ago) (m) Yes Posted: at 5-08-2010 03:51 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olame4 at 5-08-2010 03:04 PM (14 years ago) (m) pant is for boys boxers is for guys & men i can't ever ware pant to do what i want my dick to be free around Posted: at 5-08-2010 03:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mat-James at 5-08-2010 07:47 PM (14 years ago) (m) dis poster sef must you expose us? who send you? Posted: at 5-08-2010 07:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sweetrae at 5-08-2010 07:49 PM (14 years ago) (f) Reply |
Bismack at 5-08-2010 10:43 PM (14 years ago) (m) Free my prick Posted: at 5-08-2010 10:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ceejay58 at 6-08-2010 12:23 AM (14 years ago) (m) The tin way go make me wear pant,Headmaster (GOD) pls don't let me see am.
Posted: at 6-08-2010 12:23 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dis poster sef must you expose us? who send you?
am carrying out a research on dis topic, its my project topic so its purely 4 academic reasons Posted: at 6-08-2010 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dozie123 at 6-08-2010 02:51 PM (14 years ago) (m) 8)dat's de best i can do 4 myself,putting on boxers is nice,in case of any sharp movement b/cos they are really 4 men. Posted: at 6-08-2010 02:51 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
acaalliy at 6-08-2010 02:54 PM (14 years ago) (m) make you free.. pants na for old men. why i go wear pant? i dey craze? Posted: at 6-08-2010 02:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tyabo at 6-08-2010 04:23 PM (14 years ago) (m) to me i only wear pant now adays. at least wen i get aroused, a lady doesnt notice my dick pointing out plus the fact that pants dont fade easily.
gbam !!! bt i can't do dat shit anymore if d DICK lyk make im chook d girl very well nd may she know say john thomas dun wake up.. Posted: at 6-08-2010 04:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 6-08-2010 11:54 PM (14 years ago) (m) i don't know Posted: at 6-08-2010 11:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
PANT!!!!!!!!!!!!!!!! wen i dey charge.........ma dick go dey pain bt BOXERS d case is d opposite................... Posted: at 7-08-2010 12:32 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
blemjoe at 7-08-2010 01:06 AM (14 years ago) (m) thats what we call evolution . people di go with time and fashion . weti girls di wear sep ? Posted: at 7-08-2010 01:06 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |