Posted: at | |
| |||||
One looks Stupid, the other looks Kool ReplyOne holds 2 tight, the other allows yu Free If yu like yu can stroll around yur Compound in one with people around, with the other yu can't etc... WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
wear pant for what? Replyif me and babe com wear same colour of pant, remove am do finish u no sabi say she fit carry my own wear? wetin go even make me wear pant, i dey crazy? either boxers or i carry my thing like that! no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
poster i can tell u why... Replykennee u right but... pant makes dia dick bend.. and only married men wear dem now, cos when they've produced much kids their dicks starts falling. thats y dey wear pant. Boxers.. u dont xpect a young guy to start wearing pant naaaaaaaaa... his dick nids to be free... and nids breeze to enter dia wella. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
badest gurl Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
waco na true na ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
how u take knw, u don marry? Replyso u dey sample singles and married no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Kenne You are rit atleast as a man ReplyWaco I no fit laff U and babe u get wahalas Sophie ow u take sabi this one na afterall u aint a man
| |||||
Quote from: waco on 29-07-2010 03:01 PM how u take knw, u don marry? i tire for her oo abeg help me ask her so u dey sample singles and married
| |||||
@poster...it makes u freeeeeeeeee Reply
| |||||
4 e.g.you dey party with your G.F,you dey rock am bad.you notice sey your dick go dey pain you 4 d sack of sey na pant you wear..if 2 say na boxers you go jst dey rock dey go..more over you cant sag with pants..so i think boxers is more prefereable Reply
| |||||
i see, no comment yet Reply
| |||||
pant dey make the thing grow smaller, but with boxers, it is free and grows freely without let or hindrance. the funny thing be say, most girls don dey also switch to boxers these days. Reply
| |||||
i get brodas na.. my late fada use to wear pant.. na frm dia i take no say married man dey wear pant. Replyden if u watch small small children sef.. wey dia mama dey buy tight pant for them.. them go wear ooo, na im make most guys dick dey bend.. becos of pant.. young guys dey wear boxers so as to free demselves .. if person like kennee or waco or wallas come dey wear pant, dia prick go bend na.. only married men wear pant so as to hold the thing firm.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: waco on 29-07-2010 02:43 PM wear pant for what? if me and babe com wear same colour of pant, remove am do finish u no sabi say she fit carry my own wear? wetin go even make me wear pant, i dey crazy? either boxers or i carry my thing like that! i like your style jareee carry go.
| |||||
so its al about for a quickie and nothing else. Now i know berra Reply
| |||||
lol ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
nope! for straight dick according to sophie Reply
| |||||
Quote from: jukkiebukwes on 29-07-2010 03:22 PM so its al about for a quickie and nothing else. Now i know berra na u sabi.. me i don tell u why Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: blessedme on 29-07-2010 03:24 PM nope! for straight dick according to sophie ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night