Dupsyexotic at 12-08-2010 02:10 PM (14 years ago) (f)
hmmn, good topic , i must confess. different strokes for different folks. some pple, go for beauty , while some other go for comfort. but lets face the fact, na beauty we go chop ? even if u marry handsome husband wey no get money for pocket, shey na dat handsomeness go bring food for ur table ? and i also beleive that , if u av money, u can acquire beauty.
Posted: at 12-08-2010 02:10 PM (14 years ago) | Upcoming
Dupsyexotic at 12-08-2010 02:34 PM (14 years ago) (f)
Quote from: omorewa on 12-08-2010 02:04 PM
well lets put it this way... I NO WAN BORN UGLY BABIES
he must be okay enough sha
ok oo, i hear u, so na ugly babies be ur own concern ,abi ?, is it not that the marriage shld work, shld be ur first priority? if u go marry Mr world ,and he sniffs life out of u, shey u go even get time to born pikin ? no be ur life go dey of paramount importance to u first ?
look here , forget abt that handsomeness of a thin, some guys are very handsome , but they are devils ! im sure u dont wanna marry and be living with a devil for house. abeg, make we save the talk for anoda day jare.
Posted: at 12-08-2010 02:34 PM (14 years ago) | Upcoming
blessedme at 12-08-2010 02:38 PM (14 years ago) (f)
Quote from: Dupsyexotic on 12-08-2010 02:10 PM
hmmn, good topic , i must confess. different strokes for different folks. some pple, go for beauty , while some other go for comfort. but lets face the fact, na beauty we go chop ? even if u marry handsome husband wey no get money for pocket, shey na dat handsomeness go bring food for ur table ? and i also beleive that , if u av money, u can acquire beauty.
\ true talk ma sis
Posted: at 12-08-2010 02:38 PM (14 years ago) | Hero
divineproject at 12-08-2010 02:42 PM (14 years ago) (f)
If you marry a 'HANBEAU' of a man, one who is full of himself, you will have your hands full....get ready to fight with all your might to keep him.......
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
Posted: at 12-08-2010 02:42 PM (14 years ago) | Hero