esonu at 13-08-2010 08:27 AM (14 years ago) (m) yep cos if u are not pretty, i wont wlak proudly with u on de road...shame go dey catch me
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 13-08-2010 08:27 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 08:39 AM (14 years ago) (f) yep cos if u are not pretty, i wont wlak proudly with u on de road...shame go dey catch me
same wit me.. if u r not handsome i no fit waka for rd wit u ..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 08:39 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
a man is handsom as long as he's got his cash. i don see preety babes wey marry ugly dudes but them pikin no wowo, it blended 2geda Posted: at 13-08-2010 08:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 09:07 AM (14 years ago) (f) lol.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 09:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 13-08-2010 09:17 AM (14 years ago) (m) handsome or not, its no problem if he can control fine gals......but ugly babe,the lord is her shepherd oh!
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 13-08-2010 09:17 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
See d wowo guy yanning dust.
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 13-08-2010 09:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@Xter, meaning? Posted: at 13-08-2010 09:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
youngk at 13-08-2010 09:37 AM (14 years ago) (m) na handsome ladies dey look for or na character....handsome and beauty go disappear wit time but ur inner beauty last forever.... Posted: at 13-08-2010 09:37 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yes oh Posted: at 13-08-2010 09:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
docreala at 13-08-2010 09:46 AM (14 years ago) (m) na handsome ladies dey look for or na character....handsome and beauty go disappear wit time but ur inner beauty last forever....
gbam!!! Posted: at 13-08-2010 09:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 13-08-2010 10:24 AM (14 years ago) (m) BRB
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 13-08-2010 10:24 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 13-08-2010 10:29 AM (14 years ago) (m) na handsome ladies dey look for or na character....handsome and beauty go disappear wit time but ur inner beauty last forever....
True, but it cuases attraction of the opposite sex. Posted: at 13-08-2010 10:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
handsome or not, its no problem if he can control fine gals......but ugly babe,the lord is her shepherd oh!  hahahahahahahhah ..... make i laf first no be my fault Posted: at 13-08-2010 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
a man is handsom as long as he's got his cash. i don see preety babes wey marry ugly dudes but them pikin no wowo, it blended 2geda
aaahahahaha blended tgeda 
hmm but me, i can not date an ugly rich guy, no way.... Posted: at 13-08-2010 12:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wa oooooooo dat is wonderful Posted: at 13-08-2010 12:52 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
maybe only when he get gud caracter...
but i knw myself, there has to b some kinda handsomeness
otherwise we can neva go out togeda Posted: at 13-08-2010 12:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
is good to marry handsome man, so dat each time u people are together u will alway feel happy and also to avoid huggly moscar baby Posted: at 13-08-2010 01:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
heheheeee yea well as u can c on my pix
we both gud lookin haha... see ego ooo Posted: at 13-08-2010 01:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
see uuuuuuuu<<<<<<<<, Posted: at 13-08-2010 01:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
passing Posted: at 13-08-2010 06:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |