tyabo at 5-10-2010 06:15 PM (14 years ago) (m) fada easter wetin come happen na ? Posted: at 5-10-2010 06:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shaoyang at 5-10-2010 06:20 PM (14 years ago) (m) My Son don hit Contact
Junior don't talk 2 ur eldas lyk dat ok ?? Hehehe.. C U, when u enter n.p self? i don stay here past 2yrs now & i no dey talk anyhow i select my words & topic i coment on so kip it cool, i know who be who 4 this N.P, u never reach Posted: at 5-10-2010 06:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lolz i dont repent bcz dis new chick wey just come town Posted: at 5-10-2010 06:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 5-10-2010 06:30 PM (14 years ago) (m) chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level...
hw una c am ?
Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef?  u dun 4get wen i come ur house yesterday wit kola nut, palm wine, schinapp nd 1 white fowl..no allow me mention everytin 4 here oo...  Lolll...  Abeg no talk ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 5-10-2010 06:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tyabo at 5-10-2010 06:35 PM (14 years ago) (m) My Son don hit Contact
Junior don't talk 2 ur eldas lyk dat ok ?? Hehehe.. C U, when u enter n.p self? i don stay here past 2yrs now & i no dey talk anyhow i select my words & topic i coment on so kip it cool, i know who be who 4 this N.P, u never reach hey bro it ain't a fyt..jst jokin so y u dey takin it 2 personal...peace Posted: at 5-10-2010 06:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 5-10-2010 06:39 PM (14 years ago) (m) You try, nor bi small.
hehehe no worry u sef go still join my league lol..jst remain 13 post 4 u...cheez.. Posted: at 5-10-2010 06:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 5-10-2010 06:47 PM (14 years ago) (m) chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level...
hw una c am ?
Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef?  u dun 4get wen i come ur house yesterday wit kola nut, palm wine, schinapp nd 1 white fowl..no allow me mention everytin 4 here oo...  Lolll...  Abeg no talk ooo oh u dey fear ? after u dun collect bribe finish u na no say if breeze blow fowl yansh go open ? lolzzzzzzz Posted: at 5-10-2010 06:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
So fowl get yansh? Posted: at 5-10-2010 07:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
enc4life at 5-10-2010 09:39 PM (14 years ago) (m) chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level...
hw una c am ?
Which award dem come give U  if u like bcome HERO 4 9JA PAL wetin concern agboro wit Overload Posted: at 5-10-2010 09:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 5-10-2010 09:44 PM (14 years ago) (m) I dey laff
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 5-10-2010 09:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 5-10-2010 11:46 PM (14 years ago) (m) chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level...
hw una c am ?
Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef?  u don put ur sef 4 wahala
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 5-10-2010 11:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 5-10-2010 11:53 PM (14 years ago) (m) Hehehehe
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 5-10-2010 11:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
awodeinola at 6-10-2010 01:18 AM (14 years ago) (m) u ke,u are goin back 2 upcomin,weda u like it or not.heheheh.... Posted: at 6-10-2010 01:18 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
tyabo at 6-10-2010 02:31 AM (14 years ago) (m) Lolz i dont repent bcz dis new chick wey just come town
hw u come do mother christmas ??u dun dump her ? Posted: at 6-10-2010 02:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 6-10-2010 02:32 AM (14 years ago) (m) So fowl get yansh?
so u nor know ? Posted: at 6-10-2010 02:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 6-10-2010 02:33 AM (14 years ago) (m) I dey laff
yes oo u fit laff cuz u get d mouth to..since u b ADDICTED HERO i twale 4 u !!! Posted: at 6-10-2010 02:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 6-10-2010 02:34 AM (14 years ago) (m) u ke,u are goin back 2 upcomin,weda u like it or not.heheheh....
nd me go make sure say dem delete u frm NP...lolzzz Posted: at 6-10-2010 02:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 6-10-2010 07:36 AM (14 years ago) (f) congrats
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 6-10-2010 07:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 6-10-2010 10:19 AM (14 years ago) (f) chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level...
hw una c am ?
Hehehehehe Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef?  abeg ask am 4 d fees ooo Posted: at 6-10-2010 10:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 6-10-2010 10:45 AM (14 years ago) (m) you try. when i look the number of posts wey qualify you to be this ehn, na die. but mind you, it takes much more to get to the next rung on the ladder... you get enough opportunities sha... decide to no sleep for one week, jus dey comment on all the innumerable posts... keep posting... Posted: at 6-10-2010 10:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |