DEM DON DEY SHOCK YOU ALREADY?
Posted: at | |
Quote from: blessedme on 15-10-2010 04:28 PM abeg i no fit shout DEM DON DEY SHOCK YOU ALREADY?
| |||||
How big u like am? Reply
| |||||
Quote from: macgreat on 15-10-2010 04:52 PM Where UR HOUSE NA ABI U DON 4GET UNA DATE? YEYEYEYEYEYE
| |||||
Quote from: Kennee on 15-10-2010 04:56 PM Quote from: mercyilori on 15-10-2010 04:29 PM Quote from: Kennee on 15-10-2010 04:11 PM Quote from: mercyilori on 15-10-2010 03:47 PM Quote from: macgreat on 15-10-2010 03:23 PM So old school. . . Them still dey use am TOAST you? ![]() yes ooo last nite inside KEKE NAPE when i dey go market Night Market?? ![]() ![]() you neva hear say night market dey good? With my Understanding of Night Market, e............................. ![]() I NO SAY U BE EXPERIENCE MAN
| |||||
Quote from: divineproject on 15-10-2010 04:18 PM I pass no fall down ooo
| |||||
Quote from: mydicksweet on 15-10-2010 04:57 PM How big u like am? i can manage ur own size
| |||||
MUMMY G.OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
U see that's why i said earlier that u look familiar but u didnt agree with me but now ur saying u can manage my size Reply
| |||||
Hahahahahaha ReplyShe sure Must av Seen it WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
its just an opening line.9 out of 10 times the guy no kno u. 1.when you say so ,im go say well even if..................if you say you recognize him, ...........better so its like an ice breaker or a temporary connection between the two strangers.@oyndabty why you shout for am?ladies dont understand that any guy that stops you or approaches you LIKES YOU and chose you among other females within his sight.the least you can do is politely decline and go your way .say i like you no mean say you go cuss me abi? Reply
| |||||
Sum married men will tell you "you look like my wife".And the single ones "you look like my ex girlfriend".Sumtime i just wonder. Reply
| |||||
NO MIND THEN NA SO SOMEBODY TELL ME SAY I LUK LIKE HIM WIFE. I NO NO WETIN HIM DEY TINK SEF Reply
| |||||
lol. Reply
| |||||
Quote from: oyindabty on 20-10-2010 03:01 PM NO MIND THEN NA SO SOMEBODY TELL ME SAY I LUK LIKE HIM WIFE. I NO NO WETIN HIM DEY TINK SEF him dey tink of hw e go b btw u nd him na... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: macgreat on 15-10-2010 03:23 PM So old school. . . Them still dey use am TOAST you? ![]() hehehe oya drop ur latest line for her ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
you look like i saw you in my dreams are you not mercy cause that was the name i heard him call you Reply
| |||||
Quote from: macgreat on 15-10-2010 03:23 PM So old school. . . Them still dey use am TOAST you? ![]() lol
| |||||
Quote from: FEISTYFELLA on 20-10-2010 05:04 PM you look like i saw you in my dreams are you not mercy cause that was the name i heard him call you meeeeeeeeeeeeeeeeee
| |||||
Quote from: oyindabty on 20-10-2010 03:01 PM NO MIND THEN NA SO SOMEBODY TELL ME SAY I LUK LIKE HIM WIFE. I NO NO WETIN HIM DEY TINK SEF u see no mind them oooona so them dey start ooo before you no him go began toast you
| |||||
Quote from: princedafe on 20-10-2010 05:07 PM Quote from: macgreat on 15-10-2010 03:23 PM So old school. . . Them still dey use am TOAST you? ![]() lol first time when you go Lollll for person post without writin SENSELESS POST. thank God
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online