Treasure2 at 29-10-2010 02:54 PM (14 years ago) (f) must everybody fu*k abeg free d dude jor u no see d dude name say na kingdomchild KINGDOMCHILD KE. ABI MAKE UNA TAKE STYLE DEY TORI US HERE. BLESSEDME HOW UR SIDE? ma girl d dude is kingdom driven oo babe i no see u for sometime now hope all went well wif u ma side dey great sha!! Welcome back Busy somehow. Thanks love and Wishing u a lot of goodies this weekend. Posted: at 29-10-2010 02:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abi o Posted: at 29-10-2010 02:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 29-10-2010 02:57 PM (14 years ago) (m) MG na u sabi
Yep. . . My eye see something
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 29-10-2010 02:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Amebo nothing wey dis ur big eyes no dey see Posted: at 29-10-2010 02:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 29-10-2010 03:01 PM (14 years ago) (m) Tu say Bros speak in tongues, two of them for get holy pikin shee!, e for no be only the girl
The girl dey see the guy as UnHoly. . . him for speak in tongues. . . if to say him speak, the girl go open GATE  her something go turn AUTOMATED gate.
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 29-10-2010 03:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
MC i swear i dey go tell ur mama say make she come see watin u dey talk for here...ur own don finish today for house Posted: at 29-10-2010 03:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 29-10-2010 03:08 PM (14 years ago) (f) lolzzz Posted: at 29-10-2010 03:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 29-10-2010 03:09 PM (14 years ago) (m) Amebo nothing wey dis ur big eyes no dey see
EYE na for seeing MC i swear i dey go tell ur mama say make she come see watin u dey talk for here...ur own don finish today for house
Tell-Tell . . . I no go give you sweet Ooo
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 29-10-2010 03:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
do4sure at 29-10-2010 03:10 PM (14 years ago) (m) Poster you failed to follow up and you are now following behind,I hope you didn't miss the lesson that was in it for you. Posted: at 29-10-2010 03:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 29-10-2010 03:12 PM (14 years ago) (f) lolzz again Posted: at 29-10-2010 03:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 29-10-2010 03:14 PM (14 years ago) (m) Thatz cos u allowed her.U didn't make enough effort towards sleeping with her.She myt be shy towards sex but if she meets some1 that makes her feel sex won't kill her or rather make her comfortable with sex,she'll do it.Thatz exactly wat happened in dis issue
No mind ham. . . him no get scope. . . One thing wey some guys no know be say, if you want catch monkey you go gats to act like one. You self for act holy, go bible study with here. . . spend a lot of time with her. Ha ha ha. . . this thing make me remember a certain case when i was 10, my friend aunt was a church lady. . . she go church so-tal you think she's a pastor. one day she came home with a guy who's a brother in her church. . . to cut the story short they told us the kids[at the time] to go somewhere that they want to pray. Mehn, come see touching coupled with speaking in tongue[faking i guess]. . . as we dey peep them dey laugh them come discover us.  Abeg, next time girl act HOLY, youself speak in tongues. . .  Abi? This story is enough for him to understand. Posted: at 29-10-2010 03:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 29-10-2010 03:17 PM (14 years ago) (m) Make him dey there dey DOLL
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 29-10-2010 03:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 29-10-2010 03:19 PM (14 years ago) (f) MG & MDS una spoil pass Posted: at 29-10-2010 03:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 29-10-2010 03:20 PM (14 years ago) (f) Reply |
gregofryo at 29-10-2010 03:25 PM (14 years ago) (m) na so life be oh, u just have to be happy u are not the one Posted: at 29-10-2010 03:25 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Haha u suppose know say na joke i dey na.where the sweet dey? Posted: at 29-10-2010 03:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
macgreat at 29-10-2010 03:35 PM (14 years ago) (m) MG & MDS una spoil pass
Na MDS teach me Ooo. . . him bi refer me to you, him talk say na you teach ham. . . in fact, him tell me say na you kill the flower for him yonder
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 29-10-2010 03:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 29-10-2010 03:35 PM (14 years ago) (m)
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 29-10-2010 03:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 29-10-2010 03:38 PM (14 years ago) (f) nobi small flower Posted: at 29-10-2010 03:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |