Posted: at | |
| |||||
hey blessing how are u? Reply
| |||||
Quote from: bitte on 29-10-2010 12:53 PM Quote from: my*****sweet on 29-10-2010 12:50 PM Guy see make u talk true here u be gay? my guy,u dey feel me..some go come hear dey post lie like say na small pekin full hereHow u go keep woman for awhole good ten years and nothing happen......no be say u be priest
| |||||
Quote from: blessedme on 29-10-2010 01:05 PM Quote from: my*****sweet on 29-10-2010 01:02 PM No mind the poster.atleast one week is enough to cross her bridge not to talk of ten *****ing good years must everybody fu*kguy u *****d up big time.i no get any advice wey i fit give u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg free d dude jor u no see d dude name say na kingdomchild KINGDOMCHILD KE. ABI MAKE UNA TAKE STYLE DEY TORI US HERE. BLESSEDME HOW UR SIDE?
| |||||
4get the name abeg...name sometimes is like sign board u think say na every sign board Replydey give correct direction?some go mislead u for sure.but i still stand on my grand say this dude phyuked up big time he just waste that ten years for nothing.honestly how wish i know the dude wey give the gurl belle i for go buy him ten bottles of beer
| |||||
Quote from: ravesdammy on 29-10-2010 01:08 PM hey blessing how are u? i dey fine and u?
| |||||
Quote from: Treasure2 on 29-10-2010 01:11 PM Quote from: blessedme on 29-10-2010 01:05 PM Quote from: my*****sweet on 29-10-2010 01:02 PM No mind the poster.atleast one week is enough to cross her bridge not to talk of ten *****ing good years must everybody fu*kguy u *****d up big time.i no get any advice wey i fit give u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg free d dude jor u no see d dude name say na kingdomchild KINGDOMCHILD KE. ABI MAKE UNA TAKE STYLE DEY TORI US HERE. BLESSEDME HOW UR SIDE? babe i no see u for sometime now hope all went well wif u ma side dey great sha!! Welcome back
| |||||
Quote from: mydicksweet on 29-10-2010 01:12 PM 4get the name abeg...name sometimes is like sign board u think say na every sign board y u dey talk wit annoyance nadey give correct direction?some go mislead u for sure.but i still stand on my grand say this dude *****ed up big time he just waste that ten years for nothing.honestly how wish i know the dude wey give the gurl belle i for go buy him ten bottles of beer ya own no pass beer anyway d guy is kingdomdrivenchild and him no want commit fornication so make u leave am alone, nobi every dude dey fu** thier babe person wey fear God no dey sin
| |||||
Na just mouth u wan take tell her welcome back?why u dey stingy self? Reply
| |||||
Quote from: blessedme on 29-10-2010 01:05 PM Quote from: my*****sweet on 29-10-2010 01:02 PM No mind the poster.atleast one week is enough to cross her bridge not to talk of ten *****ing good years must everybody fu*kguy u *****d up big time.i no get any advice wey i fit give u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg free d dude jor u no see d dude name say na kingdomchild Friends determined by distance are no friends at all
| |||||
The way u sound be like say na pastor u want to marry abi? Reply
| |||||
Quote from: mydicksweet on 29-10-2010 01:19 PM Na just mouth u wan take tell her welcome back?why u dey stingy self? she never complain
| |||||
Quote from: justceetah on 29-10-2010 01:20 PM Quote from: blessedme on 29-10-2010 01:05 PM Quote from: my*****sweet on 29-10-2010 01:02 PM No mind the poster.atleast one week is enough to cross her bridge not to talk of ten *****ing good years must everybody fu*kguy u *****d up big time.i no get any advice wey i fit give u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg free d dude jor u no see d dude name say na kingdomchild i hear u
| |||||
Quote from: mydicksweet on 29-10-2010 01:22 PM The way u sound be like say na pastor u want to marry abi? if pentecostal pastor come ma way i for happy diema brother
| |||||
Chaii dis gurl dis gurl.so u want make she complain first Replyif u no know she be ma sister that's why i dey on her behalf sha
| |||||
ok!! Replymake she talk 1st
| |||||
Chaii u get mind oh this gurl.no tell me say na the tithe and ofring money dey hungry u Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Guy, sorry na so some of dem the behave, them go think say u no reach and anoda bro go the manage am for u. But wait how girl go say no for that kin long time, u sure say ur way been pure? Reply![]()
| |||||
Quote from: mydicksweet on 29-10-2010 01:30 PM Chaii u get mind oh this gurl.no tell me say na the tithe and ofring money dey hungry u nobi money matter oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Then if no be money mata what else....bcs if u tell me say na love mata i no go ever agree lie lie Replybcs the last time i checked love is dead i mean completely dead so?
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night