wetin u wish ur naija pals. (Page 4)

Date: 01-11-2010 4:04 pm (13 years ago) | Author: Bright Nwamadu
1 2 3 [4]
- Skypon2002 at 4-11-2010 10:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Arabmoney2 on  4-11-2010 09:31 PM
Quote from: Skypon2002 on  4-11-2010 09:09 PM
Quote from: Arabmoney2 on  4-11-2010 05:23 AM
which chiken

bros, i no sure say u dey this forum.

your body dey but your spirit no dey.

 Grin Grin Grin Grin Grin
u no every tin on earth?

i no know everything on earth, but i know the chicken wey we dey talk about
lol
 Grin Grin

Posted: at 4-11-2010 10:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]