His wife said CAPITAL NO. (Page 2)

Date: 15-11-2010 6:59 am (13 years ago) | Author: Chuks Daniel
1 [2] 3 4 5 ... 11
- onyiis at 15-11-2010 09:52 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on 15-11-2010 09:35 AM
Una no fit understand watin dey happen bcs if una understand una go support the dude for real. i don talk my own make i go rest small hang over dey worry me as i dey now,


heheheeeeeeeeeeeeee !!! i hope u no dey hang over rope ? Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-11-2010 09:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sixtyhoneyy at 15-11-2010 09:59 AM (13 years ago)
(f)
mmmm no comment
Posted: at 15-11-2010 09:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mezkaz18 at 15-11-2010 10:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-11-2010 09:52 AM
Quote from: my*****sweet on 15-11-2010 09:35 AM
Una no fit understand watin dey happen bcs if una understand una go support the dude for real. i don talk my own make i go rest small hang over dey worry me as i dey now,


heheheeeeeeeeeeeeee !!! i hope u no dey hang over rope ? Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
this ya romans with monkey don enter ya head. pesin dey tell U say him dey suffer, you tellam make he go hang for rope. U no be beta pesin  Shocked
Posted: at 15-11-2010 10:04 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- oyindabty at 15-11-2010 10:06 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mezkaz18 on 15-11-2010 09:28 AM
Quote from: hotguy77 on 15-11-2010 09:14 AM
Absolute nonsense
wat is the nosence, the post or the green card eh  Huh?


or the marriage or the man or his wife which is the Absolute nonsense?
Posted: at 15-11-2010 10:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- hotguy77 at 15-11-2010 10:18 AM (13 years ago)
(m)
The guys plan of action. How on earth would he suggest to the wife to pretend as a sister for him to marry another woman haba.
Posted: at 15-11-2010 10:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mezkaz18 at 15-11-2010 10:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: hotguy77 on 15-11-2010 10:18 AM
The guys plan of action. How on earth would he suggest to the wife to pretend as a sister for him to marry another woman haba.
not marring her really , but just to get the money and come back to take the girl to another country so they can live in good condition
Posted: at 15-11-2010 10:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mydicksweet at 15-11-2010 10:31 AM (13 years ago)
(m)
Cheii @onyiis you dis gurl again see i go flog u with that long thing if u talk am again Grin Grin Grin
Posted: at 15-11-2010 10:31 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- oyindabty at 15-11-2010 10:33 AM (13 years ago)
(f)
flog her with wht? and where will you flog her?
Posted: at 15-11-2010 10:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 15-11-2010 10:40 AM (13 years ago)
(m)
Amebo watin concern u  Grin Grin Grin abi u self need flogging?
Posted: at 15-11-2010 10:40 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2010 10:45 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mezkaz18 on 15-11-2010 10:04 AM
Quote from: onyiis on 15-11-2010 09:52 AM
Quote from: my*****sweet on 15-11-2010 09:35 AM
Una no fit understand watin dey happen bcs if una understand una go support the dude for real. i don talk my own make i go rest small hang over dey worry me as i dey now,


heheheeeeeeeeeeeeee !!! i hope u no dey hang over rope ? Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
this ya romans with monkey don enter ya head. pesin dey tell U say him dey suffer, you tellam make he go hang for rope. U no be beta pesin  Shocked


he no talk say he dey suffer , he said he dey hang over something . i just wan make sure say no be rope he dey hang over  Grin Grin Grin

Posted: at 15-11-2010 10:45 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2010 10:47 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on 15-11-2010 10:31 AM
Cheii @onyiis you dis gurl again see i go flog u with that long thing if u talk am again Grin Grin Grin


i no mind the flogging but make sure say no be the flat one u wan use flog me  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-11-2010 10:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2010 10:48 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: oyindabty on 15-11-2010 10:33 AM
flog her with wht? and where will you flog her?

A beg help me ask am ooo

Posted: at 15-11-2010 10:48 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2010 10:48 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mezkaz18 on 15-11-2010 10:29 AM
Quote from: hotguy77 on 15-11-2010 10:18 AM
The guys plan of action. How on earth would he suggest to the wife to pretend as a sister for him to marry another woman haba.
not marring her really , but just to get the money and come back to take the girl to another country so they can live in good condition


So na 419 the guy wan do ?

Posted: at 15-11-2010 10:48 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mezkaz18 at 15-11-2010 10:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-11-2010 10:48 AM
Quote from: oyindabty on 15-11-2010 10:33 AM
flog her with wht? and where will you flog her?

A beg help me ask am ooo
with the rod that stupid guy posted, U no......
Posted: at 15-11-2010 10:50 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiis at 15-11-2010 12:33 PM (13 years ago)
(f)
huh Huh???

Posted: at 15-11-2010 12:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 15-11-2010 12:36 PM (13 years ago)
(m)
Make u no worry na. just dey get mouth dia untill judgement day for the both of us Grin
Posted: at 15-11-2010 12:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mezkaz18 at 15-11-2010 01:39 PM (13 years ago)
(m)
no be 419,even if. you nko? Huh?
Posted: at 15-11-2010 01:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 15-11-2010 01:44 PM (13 years ago)
(m)
And if d wife is 22 and d man travelled 2008 then he probably must have married d lady at 20



I think d man shld have done d whole thing codedly and not let some smal girll ruin his lil plan



But all d same, to say na me d wife no too important for d matter ooo.......cos if i broke she go find another man

Posted: at 15-11-2010 01:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mydicksweet at 15-11-2010 01:46 PM (13 years ago)
(m)
No be lie u talk
Posted: at 15-11-2010 01:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mezkaz18 at 15-11-2010 03:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on 15-11-2010 01:44 PM
And if d wife is 22 and d man travelled 2008 then he probably must have married d lady at 20



I think d man shld have done d whole thing codedly and not let some smal girll ruin his lil plan



But all d same, to say na me d wife no too important for d matter ooo.......cos if i broke she go find another man
xter thanks for ya coment jare
Posted: at 15-11-2010 03:54 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 11