First SN. BARRACK OBAMA CALL TO NIGERIA. (a shock) (Page 2)

Date: 30-10-2008 5:15 pm (16 years ago) | Author: Green Genius for Life
1 [2]
- rezimero at 31-10-2008 03:50 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 31-10-2008 03:35 PM
so u don see d usefulness of speaking in languages dat u r fluent in???

Na yoruba u sabi speak, english b wan kpia u since.

thank God for ur survival.@ Ugly grinny genius

Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 03:45 PM

Its clearly seen that your IQ is very low, tell me what makes you handsome guy. U very shapeless handicap or because i no wan tell people say na one leg u use dey waka for road. who born you? bloody idiot
u no dey see d pic? you blind?
Posted: at 31-10-2008 03:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 03:58 PM (16 years ago)
(m)
wey am? u for bring me a lens now cos i look am i no find am. na u dema dey talk. who u be?
Posted: at 31-10-2008 03:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 04:14 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 03:58 PM
wey am? u for bring me a lens now cos i look am i no find am. na u dema dey talk. who u be?
your problems many oh. i think say na only your head now na your eyes?
Posted: at 31-10-2008 04:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 31-10-2008 04:25 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 03:45 PM
Quote from: orezo on 31-10-2008 03:35 PM
so u don see d usefulness of speaking in languages dat u r fluent in???

Na yoruba u sabi speak, english b wan kpia u since.

thank God for ur survival.@ Ugly grinny genius

Its clearly seen that your IQ is very low, tell me what makes you handsome guy. U very shapeless handicap or because i no wan tell people say na one leg u use dey waka for road. who born you? bloody idiot

why e kon dey pain u like this eehn??? eyaah but still remember to talk wetin go fit make ppl laff...  Grin Grin Grin
Posted: at 31-10-2008 04:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 05:04 PM (16 years ago)
(m)
U re truly showing your reflexes that u re going to surrender. Ok thank you mr reminder, i go set u for alarm on my phone make u wake me for next appointment. no be fight u wan fight. were mangoro.
Posted: at 31-10-2008 05:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 05:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 05:04 PM
U re truly showing your reflexes that u re going to surrender. Ok thank you mr reminder, i go set u for alarm on my phone make u wake me for next appointment. no be fight u wan fight. were mangoro.
O.P.-off point. wetin you talk no gel. try again harder next time Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 31-10-2008 05:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 08:14 PM (16 years ago)
(m)
SO NA U GET POINT. ABOKI
Posted: at 31-10-2008 08:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 09:18 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 08:14 PM
SO NA U GET POINT. ABOKI
thank God. atleast aboki na human being. your president no be aboki? where the guy (president) dey, if u work all your life u no fit near am
Posted: at 31-10-2008 09:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 09:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-10-2008 09:18 PM
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 08:14 PM
SO NA U GET POINT. ABOKI
thank God. atleast aboki na human being. your president no be aboki? where the guy (president) dey, if u work all your life u no fit near am

Thank God, but your own aboki don spoil, eh scatter yash for there. see dem dey greet you. aboki's like yours from United nations
Posted: at 31-10-2008 09:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 07:40 PM (16 years ago)
(m)
I AM SOOOOOOO SORRRY FOOOR THIS ROOTLESS FIGHT AND ARGUEMENT>>>OREZO AND REZIMERO AND WHOEVER IS INVOVED PLEEEEEESEEEEE>>FOGIVE ME>>>IM VERY VERY SORRY.
Posted: at 21-11-2008 07:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mary11 at 3-12-2013 03:46 PM (11 years ago)
(m)
He latter file d suit

Posted: at 3-12-2013 03:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 4-12-2013 08:06 PM (11 years ago)
(m)
huh?

Posted: at 4-12-2013 08:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 11-12-2013 04:05 PM (11 years ago)
(f)
 Angry Angry
Posted: at 11-12-2013 04:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 11-12-2013 04:18 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 11-12-2013 04:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions