Posted: at | |
Quote from: breezyee on 13-12-2010 01:49 AM I suppose to laff, but I they vex now, so no need to laugh for rubbish u be idiot oooA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
seen b4 Reply
| |||||
Quote from: breezyee on 13-12-2010 01:49 AM I suppose to laff, but I they vex now, so no need to laugh for rubbish wetin dey worry this one? u no see ur name self 'bra' u better commot 4 here oooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: breezyee on 13-12-2010 01:51 AM you and the man wen go the wedding go enter yawa now now kolo don enter ur head ooooo no worry na u go see the yawa now ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: terryworld on 13-12-2010 07:58 AM Quote from: breezyee on 13-12-2010 01:49 AM I suppose to laff, but I they vex now, so no need to laugh for rubbish u be idiot ooo![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: breezyee on 13-12-2010 10:19 AM This so call terryworld na another fresh Idiot....2011 model bros just go sleep well abeg sleep still dey catch u ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: breezyee on 13-12-2010 10:19 AM This so call terryworld na another fresh Idiot....2011 model bra man..lol A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
lol,d man need deliverance oh,heeyyyyyy sufaman Reply
| |||||
![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 6-12-2010 09:57 AM ur eyeglass fit u oooo N2.00... i guess its expensive how much did u get it? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 02:21 PM one man go wedding ceremony, when him reach there, them say make everybody close their eyes for prayer, na that time the man open him eyes. lol//toothpick eh?..dem finish d food..com dey give d poor man wood 2 massage his teeth eh?..u people wicked oooo them say make everybody open their eyes after the prayer, na that time the man come close him eyes (the man dey do the opposite of wetin dem dey talk) them say make every body sit down, na that time the man stand up, them say make every body stand up, na that time the man sit down. ![]() ![]() ![]() so when ee com reach time for refreshment time, the man go sit down for left side, them com start to share rice from the right side. b4 them reach where the man dey, rice com finish. the man vex com go sit down for the right side, when mineral time reach, them start from the left side. b4 them reach where d man dey, mineral com f the man com talk 4 him mind ''which kind thing b dis now'' at this time, the man no bother to go sit down anywhere again. so when the time to share tooth-pick reach, na that man them com start with. hehehehehehehheheheeehehehehe the man no chop anything, but them give am tooth-pick ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 16-12-2010 03:51 PM Quote from: Skypon2002 on 6-12-2010 09:57 AM ur eyeglass fit u oooo N2.00... i guess its expensive how much did u get it? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() oh! so so expensive ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Lizzie4Shizzie on 17-12-2010 02:14 AM Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 02:21 PM one man go wedding ceremony, when him reach there, them say make everybody close their eyes for prayer, na that time the man open him eyes. lol//toothpick eh?..dem finish d food..com dey give d poor man wood 2 massage his teeth eh?..u people wicked oooo them say make everybody open their eyes after the prayer, na that time the man come close him eyes (the man dey do the opposite of wetin dem dey talk) them say make every body sit down, na that time the man stand up, them say make every body stand up, na that time the man sit down. ![]() ![]() ![]() so when ee com reach time for refreshment time, the man go sit down for left side, them com start to share rice from the right side. b4 them reach where the man dey, rice com finish. the man vex com go sit down for the right side, when mineral time reach, them start from the left side. b4 them reach where d man dey, mineral com f the man com talk 4 him mind ''which kind thing b dis now'' at this time, the man no bother to go sit down anywhere again. so when the time to share tooth-pick reach, na that man them com start with. hehehehehehehheheheeehehehehe the man no chop anything, but them give am tooth-pick ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u dey sorry for the man? toothpick better pass say him no collect anything atall Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 09:14 AM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 16-12-2010 03:51 PM Quote from: Skypon2002 on 6-12-2010 09:57 AM ur eyeglass fit u oooo N2.00... i guess its expensive how much did u get it? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() oh! so so expensive ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin? Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
For where? Reply
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 17-12-2010 01:37 PM For where? na u i dey ask i say wetin? ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
your mouth dey pain u? Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
she take panadol wit pepper water. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)