she neva do introduction wella for us nah
Posted: at | |
she neva do introduction wella for us nah
| |||||
crossing mainroad Reply
| |||||
no let trailer jam u ooo Replybut how u dey nah
| |||||
I DEY FINE OOOO ..... COME EAT BANANA AND GRANDNUT NA Reply
| |||||
Quote from: florish4love on 29-11-2010 06:33 PM Make i pass
| |||||
Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 11:43 AM Quote from: sizzlingsofi on 29-11-2010 06:23 PM POSTER WITH HIS USELESS POST na wa oo... ![]() i no even sabi when dem this one pack enter this our room.. ![]() I ENTER HERE ....... WHEN U DEY SLEEP
| |||||
Quote from: florish4love on 30-11-2010 11:46 AM abi oooooooooooooo she neva do introduction wella for us nah MAKE I SUBMIT RESUME................ 1ST ![]()
| |||||
Quote from: sizzlingsofi on 30-11-2010 12:54 PM Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 11:43 AM Quote from: sizzlingsofi on 29-11-2010 06:23 PM POSTER WITH HIS USELESS POST na wa oo... ![]() i no even sabi when dem this one pack enter this our room.. ![]() I ENTER HERE ....... WHEN U DEY SLEEP ![]() ![]() ![]() na person bring you come abi waka enter just like that? ![]() cos me ma, i never see you for this our room before oo...
| |||||
Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 12:58 PM Quote from: sizzlingsofi on 30-11-2010 12:54 PM Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 11:43 AM Quote from: sizzlingsofi on 29-11-2010 06:23 PM POSTER WITH HIS USELESS POST na wa oo... ![]() i no even sabi when dem this one pack enter this our room.. ![]() I ENTER HERE ....... WHEN U DEY SLEEP ![]() ![]() ![]() na person bring you come abi waka enter just like that? ![]() cos me ma, i never see you for this our room before oo... i fly come
| |||||
hehehehe...you fly come, abeg pay ur bill first Reply
| |||||
kris abeg no vex na me invite am. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 30-11-2010 01:06 PM kris abeg no vex na me invite am. hmmmmmmm
| |||||
i.c Reply
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:08 PM i.c what ru seeing?
| |||||
Quote from: terryworld on 30-11-2010 01:06 PM kris abeg no vex na me invite am. bia terry, na you invite am... ![]() but why she come dress like say she wan form "mother christmas grotto" for here. which one be all this red red wey she put on so?
| |||||
Quote from: sizzlingsofi on 30-11-2010 01:09 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:08 PM i.c what ru seeing?
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:15 PM Quote from: sizzlingsofi on 30-11-2010 01:09 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:08 PM i.c what ru seeing? I SEE
| |||||
Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:13 PM Quote from: terryworld on 30-11-2010 01:06 PM kris abeg no vex na me invite am. bia terry, na you invite am... ![]() but why she come dress like say she wan form "mother christmas grotto" for here. which one be all this red red wey she put on so? I NEVER KNOW ...... WHO DEY LET 5 YRS OLD PIKIN DEY ENTER HERE SELF
| |||||
Quote from: sizzlingsofi on 30-11-2010 01:20 PM Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:13 PM Quote from: terryworld on 30-11-2010 01:06 PM kris abeg no vex na me invite am. bia terry, na you invite am... ![]() but why she come dress like say she wan form "mother christmas grotto" for here. which one be all this red red wey she put on so? I NEVER KNOW ...... WHO DEY LET 5 YRS OLD PIKIN DEY ENTER HERE SELF ![]() madam... no just bring that one come ooo... wetin you mean by that... see, just respect yourself... ![]() @terry: see, just come warn this your babe... if not, i go give am wetin she no go like o. ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:25 PM Quote from: sizzlingsofi on 30-11-2010 01:20 PM Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:13 PM Quote from: terryworld on 30-11-2010 01:06 PM kris abeg no vex na me invite am. bia terry, na you invite am... ![]() but why she come dress like say she wan form "mother christmas grotto" for here. which one be all this red red wey she put on so? I NEVER KNOW ...... WHO DEY LET 5 YRS OLD PIKIN DEY ENTER HERE SELF ![]() madam... no just bring that one come ooo... wetin you mean by that... see, just respect yourself... ![]() @terry: see, just come warn this your babe... if not, i go give am wetin she no go like o. ![]() GIVE ME....... I DEY WAIT ...... MAKE I SEE WETIN U WON GIVE
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)