Posted: at | |
| |||||
Quote from: kasiemobi on 29-11-2010 03:46 PM to show that . MY apologies go to fed one love then
| |||||
omo, u guys aint suppose to be irascible, cos we are here for fun. STILL ONE LOVE Reply
| |||||
Quote from: kasiemobi on 29-11-2010 03:20 PM fed,why u too dey yab people.common sense to post smthing u no get,u jst dey wear goggle like welder huh?kasiemobi... you name dey give you confidence abi? e be like say you no sabi where you dey? ![]()
| |||||
Quote from: denoski on 29-11-2010 03:34 PM federico oboy i 4 like read your own post oH abi na only posted b\4 u sabi, INGRATE FOLLOW POST YOUR MAKE WE FELLOW READ shey na follow follow you come do for here... ![]()
| |||||
Quote from: kasiemobi on 29-11-2010 03:52 PM omo, u guys aint suppose to be irascible, cos we are here for fun. STILL ONE LOVE bia... nwokem, irascible, e no irascible o, dat one na english... abeg, make you talk wetin we go hear... ![]()
| |||||
lol Reply![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: federico on 29-11-2010 03:24 PM Quote from: kasiemobi on 29-11-2010 03:20 PM fed,why u too dey yab people.common sense to post smthing u no get,u jst dey wear goggle like welder dem don slap u for dream b4?? idiotA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Abi. Reply![]()
| |||||
na wa ooooooooo ReplyKris u no suspect toyosi as he jsut dey side fed abi she done dey sneak go fed house so ![]()
| |||||
funny!!!!!!!! wat genius!!! Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Thank you, Thank you!!! Reply
| |||||
seen b4...but Reply![]()
| |||||
posted b4, posted b4, posted b4 Replyposted b4, posted b4, posted b4 posted b4, posted b4, posted b4 posted b4, posted b4, posted b4 posted b4, posted b4, posted b4 posted b4, posted b4, posted b4 posted b4,........................................... to be continued, watch out 4 part 2. ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
oh boy.. u don smoke? Reply![]() ![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Passing Reply
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 30-11-2010 11:51 PM oh boy.. u don smoke? huh,![]() ![]() ![]() ![]() na over smoke na him dey worry me. i don smoke pass my capacity ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 1-12-2010 11:14 AM Passing fumi, abeg i dey follow u![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
abeg dey follow dey go.... Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-12-2010 07:43 PM Quote from: Riverniger1 on 30-11-2010 11:51 PM oh boy.. u don smoke? huh,![]() ![]() ![]() ![]() na over smoke na him dey worry me. i don smoke pass my capacity ![]() overdose weed... ![]() ![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners