Skypon2002 at 7-01-2011 03:46 AM (14 years ago) (m) nonsense
now am laughing...  J2S, how you dey?. kristiantus, na why u dey cry or ur mama no giv Bosom milk as him mama no giv am Bosom milk, oya make u go give am chest milk if milk even dey ur chest self
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-01-2011 03:46 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mugai4eva at 7-01-2011 10:17 AM (14 years ago) (m) nonsense
now am laughing...  J2S, how you dey?. kristiantus, na why u dey cry or ur mama no giv Bosom milk as him mama no giv am Bosom milk, oya make u go give am chest milk if milk even dey ur chest self  skypon2002 wetin u sabi abt Bosom milk dat ur face sef Posted: at 7-01-2011 10:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 8-01-2011 02:32 AM (14 years ago) (m) i sabi plenty things about Bosom milk oooo at least i suck am my face na fine face nah fine boi like me babes dey trip for this my face oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-01-2011 02:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mugai4eva at 8-01-2011 11:41 AM (14 years ago) (m) i sabi plenty things about Bosom milk oooo at least i suck am my face na fine face nah fine boi like me babes dey trip for this my face oo  fine boi my nyash those babes no sabi somtin dem dey blind Posted: at 8-01-2011 11:41 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmajenic1 at 9-01-2011 08:45 PM (14 years ago) (m) I see say u and Bill Gate get brain touch. Posted: at 9-01-2011 08:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyimau20 at 9-01-2011 08:53 PM (14 years ago) (f) 9ice one
Wetin make am nice now Posted: at 9-01-2011 08:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una stil dey ontop dis ish?....na wa oh, terry....u nor temme say u don get restaurant wer u dey serv ur mess na!...c al o dem dey post rubbish! Posted: at 10-01-2011 01:38 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 10-01-2011 12:01 PM (14 years ago) (m) wetin?lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-01-2011 12:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-01-2011 12:16 PM (14 years ago) (m) i sabi plenty things about Bosom milk oooo at least i suck am my face na fine face nah fine boi like me babes dey trip for this my face oo  fine boi my nyash those babes no sabi somtin dem dey blind ur nyash wey get gallop gallop everywhere no console urself ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-01-2011 12:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-01-2011 12:18 PM (14 years ago) (m) I see say u and Bill Gate get brain touch.
true brain touch skoi-skoi
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-01-2011 12:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 11-01-2011 02:30 PM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-01-2011 02:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
jjdogara at 11-01-2011 04:16 PM (14 years ago) (f) I believe that u think again mr. poster Posted: at 11-01-2011 04:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 11-01-2011 05:24 PM (14 years ago) (m) yeah baby
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-01-2011 05:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-01-2011 05:40 PM (14 years ago) (m) yeah pikin
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-01-2011 05:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 11-01-2011 05:41 PM (14 years ago) (m) yeah child
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-01-2011 05:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
enoeno at 11-01-2011 05:45 PM (14 years ago) (f) nonsense
Indeed Posted: at 11-01-2011 05:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 11-01-2011 06:16 PM (14 years ago) (m) yeah child
yeah children
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-01-2011 06:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 11-01-2011 07:07 PM (14 years ago) (m) yeah kid
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-01-2011 07:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-01-2011 08:03 AM (14 years ago) (m) yeah nwatakiri
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-01-2011 08:03 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 12-01-2011 10:05 AM (14 years ago) (m) yeah obere nwa.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-01-2011 10:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |