Posted: at | |
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 06:54 PM May God have mercy on u all* Amen! if you do mistake pray for me ehn, na thunder i go send make e fire you... ![]()
| |||||
u wey dey fear thunder wan call thunder 4 me? C ur face, u neva kal thunder u don dey cry** Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: coolandrea on 24-01-2011 01:25 PM u wey dey fear thunder wan call thunder 4 me? C ur face, u neva kal thunder u don dey cry** ![]() ![]() ![]() yeye dey smell... ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 24-01-2011 03:13 PM ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 24-01-2011 02:56 PM Quote from: coolandrea on 24-01-2011 01:25 PM u wey dey fear thunder wan call thunder 4 me? C ur face, u neva kal thunder u don dey cry** ![]() ![]() ![]() yeye dey smell... ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
no mind dem ReplyThe greatest need of a man is direction;where their is no direction,you dont have a drive.
| |||||
which people Replyabi na u i no go mind? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Nawa oh!!! Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 24-01-2011 04:54 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 24-01-2011 03:13 PM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
am outa diz place..... Anti-christ dem dey here......... Reply
| |||||
abeg make i follow u, b4 them go seal my mouth Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
but weting carry you go there befor? Reply
| |||||
i no know oooooo Replyna one babe wey i dey track ooooo as i find am come here na him dem wan seal my mouth ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: elusakin on 17-01-2011 03:54 AM I worshiped at Christ Embassy Church yesterday and what happened there is really funny. The pastor asked us to pray in tongue and couple of guys with me didn't pray "in tongue", so he asked people who don't speak in tongues to come out, and we did. He then asked another pastor to take us to the ground floor and pray for us. At first, I was wondering what prayer we needed, until this pastor started laying hands on us and FORCED us to speak in tongue. I just couldn't make myself believe in this trash they call SPEAKING-IN-TONGUE. It doesn't look real at all to me, it's like saying COME-COME-COME-COME and telling me each COME means different things. Believe this or not, the whole scene of SPEAK-IN-TONGUE by force lasted 2 hours until I faked TONGUE. What do you pals think? I pity u for playing with siritual mata, well d bible saad the things of the spirit is foolishness to th canal mind. To the canal mind its foolishnes to to the spiritual mind its life. From ur post it shows dat u belong to the later
| |||||
aww Reply![]()
| |||||
why u dey shout aww? Replyabi them dey do u ?? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)