its normal d parents r worried but she can still find a man, why not? Posted: at 19-01-2011 01:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 01:18 PM (14 years ago) (m) its normal d parents r worried but she can still find a man, why not?
our country no be like una country oooohh,e get age wey u go reach n if u never marry na ihm be say u dey go marry ur papa...cos there will be no more suitors
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 01:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
serababy at 19-01-2011 01:22 PM (14 years ago) (f) but i be woman o , i fit still help Posted: at 19-01-2011 01:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
its normal d parents r worried but she can still find a man, why not?
our country no be like una country oooohh,e get age wey u go reach n if u never marry na ihm be say u dey go marry ur papa...cos there will be no more suitors i knw na...but everytin get time, if not now, lata......
wetin d parents go do, force her ? Posted: at 19-01-2011 01:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 01:26 PM (14 years ago) (f) ima mmi, how are you doing?
fine ooo and u Posted: at 19-01-2011 01:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 01:28 PM (14 years ago) (f) but i be woman o , i fit still help
i doubt dis ya womanhood ooo Posted: at 19-01-2011 01:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ima mmi, how are you doing?
fine ooo and u doing great... Posted: at 19-01-2011 01:30 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 01:31 PM (14 years ago) (m) its normal d parents r worried but she can still find a man, why not?
our country no be like una country oooohh,e get age wey u go reach n if u never marry na ihm be say u dey go marry ur papa...cos there will be no more suitors i knw na...but everytin get time, if not now, lata......
wetin d parents go do, force her ?dem suppose dey press her cos if dat 6:00 pm clocks,na him be say she no go bring inlaw n grand pikin give them again
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 01:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Alabiniyi at 19-01-2011 01:34 PM (14 years ago) (m) hmmmm
e dey surprise u bcos e don tay wey spoil Posted: at 19-01-2011 01:34 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
its normal d parents r worried but she can still find a man, why not?
our country no be like una country oooohh,e get age wey u go reach n if u never marry na ihm be say u dey go marry ur papa...cos there will be no more suitors i knw na...but everytin get time, if not now, lata......
wetin d parents go do, force her ?dem suppose dey press her cos if dat 6:00 pm clocks,na him be say she no go bring inlaw n grand pikin give them again hmmmm but u can not force her to luv a man.... anyway d parents shud hav don somtin b4 she com dis age Posted: at 19-01-2011 01:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
simele at 19-01-2011 01:37 PM (14 years ago) (m) is good stuff nothing bad about it Posted: at 19-01-2011 01:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princedafe at 19-01-2011 01:38 PM (14 years ago) (m) Anyone that can help?   The parent are over worried she can become a nun Posted: at 19-01-2011 01:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 01:40 PM (14 years ago) (f) PRINCE PRINCE I HAIL OOOOOOOOOOO
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 01:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Alabiniyi at 19-01-2011 01:41 PM (14 years ago) (m) hmmmm
e dey surprise u bcos e don tay wey u spoil Posted: at 19-01-2011 01:41 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
she will still regret.....4 sure. Posted: at 19-01-2011 01:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
she need deliverance before she marry..... Posted: at 19-01-2011 01:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pepesy at 19-01-2011 02:04 PM (14 years ago) (f) Hmmn! e get as e be oo Posted: at 19-01-2011 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
don,t mind her ................she dey spoil things of GOD ....she for tell GOD that she don,t want the thing...i dey vex.. Posted: at 19-01-2011 02:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 19-01-2011 02:19 PM (14 years ago) (m) she will still regret.....4 sure.
Try to encourage her now!!!
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 19-01-2011 02:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
she is wicked ...she don,t even give boys something to chop, even if she don,t want to marry. Posted: at 19-01-2011 02:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |