Joe’s Operation (Page 6)

Date: 12-11-2008 8:13 am (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- stripod102 at 20-03-2009 04:50 PM (16 years ago)
(m)
Thats correct.
Posted: at 20-03-2009 04:50 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 20-03-2009 04:57 PM (16 years ago)
(m)
TAKE CHARGE...STRIPOD....
Posted: at 20-03-2009 04:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 20-03-2009 05:04 PM (16 years ago)
(m)
Taken over bro......just leav the stupid guy to me....i go soon form team for here..wey go dey handle pple like kris.
Posted: at 20-03-2009 05:04 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- stripod102 at 20-03-2009 05:05 PM (16 years ago)
(m)
Kris ...here is your doom...
Posted: at 20-03-2009 05:05 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 20-03-2009 05:06 PM (16 years ago)
(m)
PERFECT WORK BRO....STRIPOD102....
Posted: at 20-03-2009 05:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 21-03-2009 08:25 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: omatseye on 20-03-2009 04:34 PM
LETS FINISHED DEM AND CATAPOT DEM 2 HELL....DEY DONT BELONG HERE...KRIS...CHIE...

You get small sense.... Lips Sealed

Just dey add petrol for the matter so that thadpole go dey burn dey go.

Posted: at 21-03-2009 08:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 21-03-2009 08:26 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: omatseye on 20-03-2009 04:41 PM
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 04:38 PM
Ok na...i dey here 247.....anytime i smell that stinking kris yansh...i go comot my koboko..and flog the hell out of am....but i no go near am ooo...make e no infect me with  Hiv.

I HEREBY HAND OVER KRIS 2 U....D GUY IS NOW IN UR CUSTODY....DO AS U LIKE 2 HIM..TEACH HIM ALL D LESSONS OF LIFE...STRIPOD102...

Haha! sensibly... since you can not handle it. Amazing! Grin

Posted: at 21-03-2009 08:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 21-03-2009 08:28 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 04:45 PM
Quote from: omatseye on 20-03-2009 04:41 PM
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 04:38 PM
Ok na...i dey here 247.....anytime i smell that stinking kris yansh...i go comot my koboko..and flog the hell out of am....but i no go near am ooo...make e no infect me with  Hiv.

I HEREBY HAND OVER KRIS 2 U....D GUY IS NOW IN UR CUSTODY....DO AS U LIKE 2 HIM..TEACH HIM ALL D LESSONS OF LIFE...STRIPOD102...

Ok na......I wont let u down......

Omo ishe! ( apprentice) Person dey use you, you dey mumu yourself. I sorry you o! Undecided

Posted: at 21-03-2009 08:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 21-03-2009 08:29 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:04 PM
Taken over bro......just leav the stupid guy to me....i go soon form team for here..wey go dey handle pple like kris.

Omo Ishe ( apprentice)... this is amazing! Grin

Posted: at 21-03-2009 08:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 21-03-2009 08:30 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:05 PM
Kris ...here is your doom...

You get small sense  Omat! You just dey corner dey add ingredient for the palaver wey you start and the oshisko thadpole just dey take oil rub im bodi ( Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi)

Its becoming interesting! Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-03-2009 08:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 23-03-2009 03:29 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 21-03-2009 08:30 AM
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:05 PM
Kris ...here is your doom...

You get small sense  Omat! You just dey corner dey add ingredient for the palaver wey you start and the oshisko thadpole just dey take oil rub im bodi ( Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi)

Its becoming interesting! Grin Grin Grin Grin


"(Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi)
"na suya be that na.abi u neva chop am b4?Huh? well to be honest silly....i'd love to hav sex wit u  ooo....b/cus pple like u wey no get sense .dey only make small sense for dem toitoi  part.....hmmmm
Posted: at 23-03-2009 03:29 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 12:02 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: stripod102 on 23-03-2009 03:29 AM
Quote from: Sillyjokker on 21-03-2009 08:30 AM
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:05 PM
Kris ...here is your doom...

You get small sense  Omat! You just dey corner dey add ingredient for the palaver wey you start and the oshisko thadpole just dey take oil rub im bodi ( Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi)

Its becoming interesting! Grin Grin Grin Grin


"(Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi)
"na suya be that na.abi u neva chop am b4?Huh? well to be honest silly....i'd love to hav sex wit u  ooo....b/cus pple like u wey no get sense .dey only make small sense for dem toitoi  part.....hmmmm

You Dumb little brat...  this place is not for underage pple.  Angry

Posted: at 25-03-2009 12:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omakay at 25-03-2009 04:17 PM (16 years ago)
(m)
we go just rewind time and undo what has been done
Posted: at 25-03-2009 04:17 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 04:31 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM
we go just rewind time and undo what has been done
bros Huh? why you dey use parable talk... rewind time and undo... abeg summarize plz...
Posted: at 25-03-2009 04:31 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 10:41 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM
Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM
we go just rewind time and undo what has been done
bros Huh? why you dey use parable talk... rewind time and undo... abeg summarize plz...

 Grin Grin Grin

Posted: at 26-03-2009 10:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-03-2009 11:27 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM
Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM
we go just rewind time and undo what has been done
bros Huh? why you dey use parable talk... rewind time and undo... abeg summarize plz...

 Grin Grin Grin
(whisper) abi him get power pass dgreat? Huh? Huh? Huh?
how persin go rewind time, come undo am again? Huh?
Posted: at 26-03-2009 11:27 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 11:32 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:27 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM
Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM
we go just rewind time and undo what has been done
bros Huh? why you dey use parable talk... rewind time and undo... abeg summarize plz...

 Grin Grin Grin
(whisper) abi him get power pass dgreat? Huh? Huh? Huh?
how persin go rewind time, come undo am again? Huh?
(Still whispering) I'm not very sure... lemme find out. Grin

Posted: at 26-03-2009 11:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-03-2009 11:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:32 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:27 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM
Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM
we go just rewind time and undo what has been done
bros Huh? why you dey use parable talk... rewind time and undo... abeg summarize plz...

 Grin Grin Grin
(whisper) abi him get power pass dgreat? Huh? Huh? Huh?
how persin go rewind time, come undo am again? Huh?
(Still whispering) I'm not very sure... lemme find out. Grin

D TWO OF UNA NO WELL, UNA NO C D GUY SHINNY HEAD, DATS NATURAL ELECTRICITY 4 U  Grin
Posted: at 26-03-2009 11:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 12:02 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on 26-03-2009 11:54 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:32 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:27 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM
Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM
we go just rewind time and undo what has been done
bros Huh? why you dey use parable talk... rewind time and undo... abeg summarize plz...

 Grin Grin Grin
(whisper) abi him get power pass dgreat? Huh? Huh? Huh?
how persin go rewind time, come undo am again? Huh?
(Still whispering) I'm not very sure... lemme find out. Grin

D TWO OF UNA NO WELL, UNA NO C D GUY SHINNY HEAD, DATS NATURAL ELECTRICITY 4 U  Grin

haha! Iphie no let the guy hear you o! Grin

Posted: at 26-03-2009 12:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sillbaby27 at 10-04-2009 12:16 PM (16 years ago)
(f)
haha! Joe is so unfortunate!
Posted: at 10-04-2009 12:16 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  3. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  4. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions