Please help me i am serious

Date: 12-11-2008 5:32 pm (15 years ago) | Author: Green Genius for Life
- at 12-11-2008 05:32 PM (15 years ago)
(m)
I have been trying to uplaod my song on Naija pals but i dont see the son. I have upload it in a URL file please I will appreciate if anyone could do me a favor and upload for me. I will be very gateful. This is the URL link


http://www.sendspace.com/file/074z0m

U can copy the url above into your browser and search when you get to the download page wait 4 seconds and click downlaod, then save on your PC and helep me upload on Naijapals..its naija Gbedu. The title is OGA SA. LOL. please my beautiful pals make e happy. i wish you can help me. thanks

Here is the Lyrics.
Chorus

See babes dey flow
Lighter dey blow
Shayo dey oh
For this party oh

Come on lets go
Make we flow oh
come see show oh
for This party oh

Oga sa, oga sa...lets go instrumental
oga sa, oga sa...lets go continental
Oga sa, oga sa..lets go universal

Guys dey denge pose
see as chicks dey flow
Every body dem pumpin with paro
Wetin u dey do . shebi u don ready
Anather level don come meake we go

Looking to the air u see the hiry smoke,
dancing next to you is the girls in the club
whining their waste shaky shaky bam bam
legs in the air is sounding kokoka
call the club gal make she bring you lighter
call the club gal make she bring another beer
Zip and inhale make he quiclky enter
come to the floor make u give us free style

Nothing do you...
nothing do you....

He go balm for this party
He go rock for this party
he go tight for this party
we go know who be oga

(chorus)

What is the first thing make u get ready
anytime u hear Dj slam this gbedu
if u dey shy pls no luk face cos he go balm for this party
get this instrumental staright to your hear omo dancia baraje

Nothing do u...i say ..i say
nothing do you i say ,...

Guys in the club flip ur hands to the air
Girls in the party move that thing closer hear
see that girl twisting like shakira
making all niga go kolo mental
Turn yourself on like u drink wiskey
move to next level with your apeteshi

He go balm for this party
he go rock for this party
he go tight for this party
we go know who be oga

(chorus)

My ears don fullu eh
my eyes don see many things
I dey bow as i dey reach many country dem still dey still dey sing say hey of oga dey chop am woro woro
see my stomachi yeh, shey he be like say eh
Me i don chop many things , i go still chop plenty things, i go still chop am woro woro.

Nothing do me...

He go balm for this party....

See babes dey flow
Lighter dey blow
Shayo dey oh
For this party oh

Come on lets go
Make we flow oh
come see show oh
for This party oh

Oga sa, oga sa...lets go instrumental
oga sa, oga sa...lets go continental
Oga sa, oga sa..lets go universal


Put any of my nice picture on it
My name is GREEN GENIUS.

Regards

Please You can use the picture below...Thank you good people and lovers in the house.


[attachment deleted by admin]

Posted: at 12-11-2008 05:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- DarkCoco at 14-11-2008 06:23 AM (15 years ago)
(f)
i love da song

Posted: at 14-11-2008 06:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PoliticxGuru at 1-09-2015 01:12 PM (8 years ago)
(m)
good one
Posted: at 1-09-2015 01:12 PM (8 years ago) | Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Heartbroken Father Mourns His 14yr Old Daughter Who Was Reportedly Poisoned in School

  2. Crystal Palace v Manchester Utd: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  3. Tinubu’s Son On Chagoury’s Board Is A Conflict Of Interest Says Atiku

  4. VIDEO: Church Service Comes To A Halt As Man Pulls Gun And Attempts To Shoot Pastor

  5. Former Kano State Governor, Shekarau’s Residence Razed By Inferno

  6. Bayern Munich Considers Replacing Tuchel With Man Utd Rejected Coach, Ten Hag

  7. VIDEO: Nollywood Actress & Ex-Beauty Queen, Ronke Tiamiyu Welcomes First Child

  8. VIDEO: Singer, Yemi Alade Berates House Demolition By Lagos Govt. Across The State

  9. Actor, Murphy Afolabi’s Daughter Celebrates His Posthumous Birthday With Touching Note

  10. Lagos Govt Shut Down 367 Churches, Mosques, Hotels, Others

  11. 'If You Have Erection, Size & Fertility Issues, Discuss It With Her Before Engaging Her' -Man

  12. NDLEA Intercepts 4,752kg Of Cannabis In Gas Tanker In Abuja

  13. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  14. "We Are Not Involved In Prince Harry, Meghan Visit To Nigeria" - British High Commissioner

  15. Two Police Officers, Three Vigilante Members Killed By Unknown Gunmen In Enugu

  16. Ibadan Court Remands Tenant, Dickson Peter In Prison For Setting Landlord’s House On Fire

  17. How Terrorists’ Explosion Devices Kill Seven Civilians In Borno

  18. 'My Father Justice Oputa Was Socrates Of Nigerian Supreme Court'– Charly Boy Says, Pays Tribute

  19. VIDEO; "Grammy Don Cast, Make We Manage Headies" – BBnaija’s Whitemoney

  20. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe


THIS WEEK
  1. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  2. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  3. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  4. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  5. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years

  6. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  7. Northern Leaders Kick Against The Relocation of US, France Military Base to Nigeria

  8. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  9. Wofai Fada’s In-laws Release Public Statement Debunking Reports Of Her Marriage To Their Son

  10. Why I Am Hardly Seen in Public These Days - Veteran Actress, Stella Damasus Opens up (VID)


TOP MEMBERS: