
u dey greet am with ur teeth

Posted: at | |
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 27-01-2011 03:15 PM Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 03:13 PM funmi, na wetin? Nothing...i dey greet u ![]() u dey greet am with ur teeth ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kaycee22 on 28-01-2011 09:15 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 27-01-2011 04:43 PM Quote from: Teeteeylaryor on 27-01-2011 04:34 PM make i follow you jare ok...lets go there.. ![]() ![]() ![]() na so una come ma house d oda day cum finish ma garri n kwilikwili for free...... abeg make una go Terry house. u for hold them for cloth until them pay for the kwilikwili and garri wey them chop @terry prepare for them oooo cos them go also chop ur agege bread and garri ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
or make u keep palm oil wit garri... wait for them. Reply
| |||||
una still dey here Reply![]() ![]() A smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
aganing agianing againing yet again........................ u re guys re 2 againocious Reply
| |||||
make i piss i de come. Reply
| |||||
Quote from: kaycee22 on 31-01-2011 05:10 PM or make u keep palm oil wit garri... wait for them. hahahaahha you wan kill them? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
if possible put rat poison join..... Reply
| |||||
Why dis one again...? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kaycee22 on 5-02-2011 06:47 PM if possible put rat poison join..... that one na die ooooooo Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omoladey on 7-02-2011 01:22 PM Why dis one again...? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() r u asking me? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
i piss on all of una Reply
| |||||
na wa ooooo kristantus, u blind, u dont kno dat this has been posted again again and again. Reply
| |||||
Quote from: abbey_aga on 7-02-2011 05:49 PM na wa ooooo kristiantus, u blind, u dont kno dat this has been posted again again and again. who be dis faceless human being? ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:04 PM Quote from: abbey_aga on 7-02-2011 05:49 PM na wa ooooo kristiantus, u blind, u dont kno dat this has been posted again again and again. who be dis faceless human being? ![]() ask them again.
| |||||
once Again Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 7-02-2011 03:44 PM Quote from: kaycee22 on 5-02-2011 06:47 PM if possible put rat poison join..... that one na die ooooooo[/quote make dem sleep small.
| |||||
i fear sey d guy go ugly like some ppl 4 here. Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
o boy, na shit u com dey shit for here? Replyjust pack am ooooo i no wan percieve smell for here Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
hehe...if u step am na ur luck o Reply![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)