I WANT TO DIE!!!!!! (Page 13)

Date: 26-01-2011 4:57 pm (14 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16 ... 21
- MissyBarbie at 27-01-2011 02:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 02:25 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 02:08 PM
Quote from: kebella on 27-01-2011 01:51 PM
BLINGS NA BURUKUTU YU DEY DRINK SO ABI NA DAWA

Na Red Pap e dey drink

bad mouth....... na Baron De Madrid mixed with Hollandia

hahahahaahahaa....loi loi loi....Na lie...talk true na red pap you put for that cup
Posted: at 27-01-2011 02:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 27-01-2011 02:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 27-01-2011 02:13 PM
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 01:57 PM
KB i knw sey u never see this kind drink...... tell 50 make him come meet me so i go dash him 1 cartoon... e go high una well well wen una wan do dat thing

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked THIS KINDA KUNU RED PAP GO PURGE ME OOOO I NO WAN VISIT TOILET LIK POLL OFFICE  Grin Grin Grin Grin



u don dey purge since na...... this red wine go even help u recover fast
Posted: at 27-01-2011 02:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 27-01-2011 02:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 04:57 PM
when life is so frustrating and you are trying to manage it then people add salt on your wound add more stress and fustration into your life by intruding into your privacy and trying to rule your life, but because these people are close family members and you dont want to insult them what do you do? i feel like ending it all sometimes and just having my peace like you know when you close your eyes to sleep and everything is just all over  Huh?
[/quote

i hope dis is all a joke!
Posted: at 27-01-2011 02:36 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 27-01-2011 02:37 PM (14 years ago)
(f)
Not a joke oooo...she mean am
Posted: at 27-01-2011 02:37 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 27-01-2011 02:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 02:28 PM
Quote from: kebella on 27-01-2011 02:13 PM
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 01:57 PM
KB i knw sey u never see this kind drink...... tell 50 make him come meet me so i go dash him 1 cartoon... e go high una well well wen una wan do dat thing

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked THIS KINDA KUNU RED PAP GO PURGE ME OOOO I NO WAN VISIT TOILET LIK POLL OFFICE  Grin Grin Grin Grin



u don dey purge since na...... this red wine go even help u recover fast


WEY D RED WINE NAH  Grin Grin Grin JADIJADI  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 27-01-2011 02:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 27-01-2011 03:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 27-01-2011 01:43 PM
Poster, why u put dat kind tot for ur mind??
there is nottin more sweet then living life to d fullest...and i knw we not always hav all
d opportunity to do so but time will bring u blessing and wisdom on how to continue!




THANKS  all d advice here has been leading me  the right direction no wonder the old saying a problem said is a problem solved THANKS I LOVE YOU ALL
Posted: at 27-01-2011 03:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 27-01-2011 03:14 PM (14 years ago)
(f)
Okay...buh e pain me small oooo.... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 27-01-2011 03:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 27-01-2011 03:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 27-01-2011 03:12 PM
Quote from: FlyMamacita on 27-01-2011 01:43 PM
Poster, why u put dat kind tot for ur mind??
there is nottin more sweet then living life to d fullest...and i knw we not always hav all
d opportunity to do so but time will bring u blessing and wisdom on how to continue!




THANKS  all d advice here has been leading me  the right direction no wonder the old saying a problem said is a problem solved THANKS I LOVE YOU ALL

so really meant dat? it means u need a professional counsellor to get to d root of ur depression.
Posted: at 27-01-2011 03:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 27-01-2011 03:20 PM (14 years ago)
(f)
JAH !!!!!!!!!!!!!

Posted: at 27-01-2011 03:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 27-01-2011 03:22 PM (14 years ago)
(f)
Hahaa shuoo Ikebe wetin dey JAH you na?
Posted: at 27-01-2011 03:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 27-01-2011 03:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:14 PM
Okay...buh e pain me small oooo.... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
wetin pain you ?
Posted: at 27-01-2011 03:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 27-01-2011 03:24 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 27-01-2011 03:23 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:14 PM
Okay...buh e pain me small oooo.... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
wetin pain you ?

Sey she no go deliver ma msg again na?
Posted: at 27-01-2011 03:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 27-01-2011 03:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:24 PM
Quote from: sobeit on 27-01-2011 03:23 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:14 PM
Okay...buh e pain me small oooo.... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
wetin pain you ?

Sey she no go deliver ma msg again na?
which message to who and where?
Posted: at 27-01-2011 03:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 27-01-2011 03:28 PM (14 years ago)
(m)
Ikebe SUPER!
Posted: at 27-01-2011 03:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 27-01-2011 03:33 PM (14 years ago)
(f)
TAKE EM EASY OOOOOO I NO SAY YU DEY LIKE BACKYARD WELLE

Posted: at 27-01-2011 03:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blings_is_back at 27-01-2011 03:41 PM (14 years ago)
(m)
if na dis kind one wey dey for ya pic..... i jump am pass
Posted: at 27-01-2011 03:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xena15 at 27-01-2011 03:46 PM (14 years ago)
(f)
@poster,i get letter 4 my greatgranddad,u fit help me deliver am?
Abeg die make we chop free rice.

Posted: at 27-01-2011 03:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xena15 at 27-01-2011 03:47 PM (14 years ago)
(f)
@poster,i get letter 4 my greatgranddad,u fit help me deliver am?
Abeg die make we chop free rice!!!!!!!!

Posted: at 27-01-2011 03:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mbasenmabel at 27-01-2011 03:48 PM (14 years ago)
(f)
sweetheart ur mates plenty for there!
Posted: at 27-01-2011 03:48 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- MissyBarbie at 27-01-2011 03:49 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 27-01-2011 03:26 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:24 PM
Quote from: sobeit on 27-01-2011 03:23 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:14 PM
Okay...buh e pain me small oooo.... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
wetin pain you ?

Sey she no go deliver ma msg again na?
which message to who and where?

Em em em...to stella, yar'adua and abiola na
Posted: at 27-01-2011 03:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16 ... 21

Featured Discussions