Na she first jump you sef
Posted: at | |
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 03:41 PM if na dis kind one wey dey for ya pic..... i jump am pass Na she first jump you sef
| |||||
Quote from: mbasenmabel on 27-01-2011 03:48 PM sweetheart ur mates plenty for there! Okay she hie you
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:22 PM Hahaa shuoo Ikebe wetin dey JAH you na? LOL NA MAZI DEY JAH ME ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 03:41 PM if na dis kind one wey dey for ya pic..... i jump am pass Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:50 PM Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 03:41 PM if na dis kind one wey dey for ya pic..... i jump am pass Na she first jump you sef LOL TANX MISSY NO DONT HIM MA LOAD IS ANODA MAN'S FOOD SO IF HE TRY EM HE GO TASTE POISEN my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 27-01-2011 03:54 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:22 PM Hahaa shuoo Ikebe wetin dey JAH you na? LOL NA MAZI DEY JAH ME ![]() Oh Okay
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:50 PM Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 03:41 PM if na dis kind one wey dey for ya pic..... i jump am pass Na she first jump you sef bad belle..... i jump u pass too
| |||||
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 04:05 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:50 PM Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 03:41 PM if na dis kind one wey dey for ya pic..... i jump am pass Na she first jump you sef bad belle..... i jump u pass too ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 04:05 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:50 PM Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 03:41 PM if na dis kind one wey dey for ya pic..... i jump am pass Na she first jump you sef bad belle..... i jump u pass too ME TOO my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
All of una wey dey find who go help una deliver letter, una don fail......make una go deliver am by unaself.....moi-moi children....... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: divineproject on 27-01-2011 04:22 PM All of una wey dey find who go help una deliver letter, una don fail......make una go deliver am by unaself.....moi-moi children....... huh?? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 27-01-2011 03:54 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:22 PM Hahaa shuoo Ikebe wetin dey JAH you na? LOL NA MAZI DEY JAH ME ![]() wetin i do na?
| |||||
Thank God Reply
| |||||
OYO Reply
| |||||
Quote from: mazi on 27-01-2011 04:25 PM Quote from: kebella on 27-01-2011 03:54 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 03:22 PM Hahaa shuoo Ikebe wetin dey JAH you na? LOL NA MAZI DEY JAH ME ![]() wetin i do na? NOTHING I WANT TO BLESS YU WITH ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 04:24 PM Quote from: divineproject on 27-01-2011 04:22 PM All of una wey dey find who go help una deliver letter, una don fail......make una go deliver am by unaself.....moi-moi children....... huh?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
na lie Reply
| |||||
Quote from: kebella on 27-01-2011 04:52 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 04:24 PM Quote from: divineproject on 27-01-2011 04:22 PM All of una wey dey find who go help una deliver letter, una don fail......make una go deliver am by unaself.....moi-moi children....... huh?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No na ya people get letter..no be mine
| |||||
NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO, Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 05:00 PM na lie WETIN BE LIE I WIL BEAT YU ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 27-01-2011 05:03 PM NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO, Oh Okay...you mean you wan go too...I beg no go now I beg you...i still need you hie
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)