Na wetin dey lie you na?
Posted: at | |
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 05:00 PM na lie Na wetin dey lie you na?
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:05 PM Quote from: kebella on 27-01-2011 05:03 PM NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO, Oh Okay...you mean you wan go too...I beg no go now I beg you...i still need you hie na dat ur ikebe u go take beat me?...... i go use pin leak am
| |||||
Me 2 wan die. Reply
| |||||
Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. I don see am
| |||||
@POSTER no die ooo cos those things(troubles) are charateristics say person dey alive. Replyif u doubt me, go jump frm 3rd mainland bridge & u go see say there ll b no trouble again..
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:09 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. I don see am Come make we go now, 2 heads is better than 1.
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 26-01-2011 05:04 PM Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 04:57 PM when life is so frustrating and you are trying to manage it then people add salt on your wound add more stress and fustration into your life by intruding into your privacy and trying to rule your life, but because these people are close family members and you dont want to insult them what do you do? i feel like ending it all sometimes and just having my peace like you know when you close your eyes to sleep and everything is just all over ![]() Oh my dear...Plzzzzzzzzzzzz dont even think of it oooo...you mean you actually tot of ending it all? Plzzzz think twice....this life doesnt have duplicate...once you are gone, you are gone. there's no coming back...And this life sweet well well Abeg, leave d guy make im die quick. I even get well for d back of my house, But im no no third mainland bridge? Abeg make she doam quick quick, acid na another option. After all, we dey overpopulated for Nigeria.
| |||||
Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:10 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:09 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. I don see am Come make we go now, 2 heads is better than 1. ehn go where? God Forbid..
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:05 PM Quote from: kebella on 27-01-2011 05:03 PM NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO, Oh Okay...you mean you wan go too...I beg no go now I beg you...i still need you hie ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. Better Be fast about it
| |||||
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 05:07 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:05 PM Quote from: kebella on 27-01-2011 05:03 PM NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO, Oh Okay...you mean you wan go too...I beg no go now I beg you...i still need you hie na dat ur ikebe u go take beat me?...... i go use pin leak am PIN OR PENCIL ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:13 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:10 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:09 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. I don see am Come make we go now, 2 heads is better than 1. ehn go where? God Forbid.. God no dey forbid good things. At least Nigeria will become easy to manage if u both go
| |||||
Quote from: kebella on 27-01-2011 05:13 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:05 PM Quote from: kebella on 27-01-2011 05:03 PM NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO, Oh Okay...you mean you wan go too...I beg no go now I beg you...i still need you hie ![]() ![]() ![]() ![]() I sey make you no go deliver the letter yourself....you no dey hie? i still need you hie
| |||||
Quote from: Henchmann on 27-01-2011 05:14 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. Better Be fast about it OK, am waiting 4 u. Meet me at the bus stop.
| |||||
Quote from: Henchmann on 27-01-2011 05:15 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:13 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:10 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:09 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. I don see am Come make we go now, 2 heads is better than 1. ehn go where? God Forbid.. God no dey forbid good things. At least Nigeria will become easy to manage if u both go No you go first...atleast you wont have to scare me wif this ya pix anymore
| |||||
Winch winch picture.....I quickly pass jo Reply
| |||||
Quote from: fuoski on 26-01-2011 05:06 PM @missbarbie i luv ur 1st post I love u too
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:17 PM Quote from: Henchmann on 27-01-2011 05:15 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:13 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:10 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:09 PM Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM Me 2 wan die. I don see am Come make we go now, 2 heads is better than 1. ehn go where? God Forbid.. God no dey forbid good things. At least Nigeria will become easy to manage if u both go No you go first...atleast you wont have to scare me wif this ya pix anymore Na me u dey talk about like dat, I go collect ur spirit now
| |||||
love in de air.... Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)