instead of make you try know the answe jeje,you dey form big boy, Posted: at 27-01-2011 05:48 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
huh?... okay, you be frank edoho of (WWTBAM) abi... Posted: at 27-01-2011 05:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 27-01-2011 11:13 PM (14 years ago) (f) i waka....no time 4 snake story Posted: at 27-01-2011 11:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PAJEY at 28-01-2011 04:19 AM (14 years ago) (m) OK .., IN MY OWN QUANTRY WE ANSWER QUESTION WITH QUESTION. CAN U ALSO TELL ME IF 5 BOYS TAKE 10 DAYS TO CLEAR A PIECE OF LAND WAT WILL IT TAKE 13 BOYS TO DO D SAME. SHEY.. U SABI SOMTIN WELL WELL. U DEY CALL ODAS OLODO., U KOM ASABO. NNTIN. Posted: at 28-01-2011 04:19 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
deguzman at 28-01-2011 05:53 AM (14 years ago) (m) hmmmmf Posted: at 28-01-2011 05:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hisssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss Posted: at 28-01-2011 09:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 28-01-2011 09:36 AM (14 years ago) (m) anybody needs a CLUE to the ANSWER?
clue kor glue ni...who tell u sey we b detectives 4 here Posted: at 28-01-2011 09:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
anybody needs a CLUE to the ANSWER?
clue kor glue ni...who tell u sey we b detectives 4 here  heheheheheheheheeeeeeeeeeeeeee.. Posted: at 28-01-2011 10:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 28-01-2011 10:44 AM (14 years ago) (m) @poster...here no b national geography Posted: at 28-01-2011 10:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 04:51 PM (14 years ago) (m) what happens to the Malaysian rattle snake when it dies?  u simply use it and cook ur soup nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 04:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 04:54 PM (14 years ago) (m) bunch of OLODOS,don't Get mad just because you don't know
u be monkey enwe mara mma
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 04:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 04:57 PM (14 years ago) (m) instead of make you try know the answe jeje,you dey form big boy,
u don drink ogogoro abi?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 04:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bodeniyi at 29-01-2011 05:14 PM (14 years ago) (m) poster.. you no know where Muritala mohammed airport dey.. you don go malaysia before to see their snakes.. abi na that NAT GEO film trick dey possess you? Posted: at 29-01-2011 05:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 05:14 PM (14 years ago) (m) him no know where airpot dey oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 05:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
him no know where airpot dey oo  airport dey for airport
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 07:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
belogh at 30-01-2011 09:11 PM (14 years ago) (m) Ebi like you the poster self no know the answer abi eno bi so Posted: at 30-01-2011 09:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ebi like you the poster self no know the answer abi eno bi so
na soooooooo
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 09:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 30-01-2011 09:48 PM (14 years ago) (m) na wah oh
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 30-01-2011 09:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 31-01-2011 11:28 AM (14 years ago) (m) tory too mush,make e talk if hin go talk...b like sey if d snake die hin mama go cry Posted: at 31-01-2011 11:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 03:06 PM (14 years ago) (m) yeah, ee dey inside airpot
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 03:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |