adams933 at 1-02-2011 12:47 PM (14 years ago) (m) Is there any comfort in wearing this?
[attachment deleted by admin] Posted: at 1-02-2011 12:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
|
mallorca at 1-02-2011 12:58 PM (14 years ago) (m) i jump & pass dis one
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 1-02-2011 12:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-02-2011 01:00 PM (14 years ago) (f) HMMMM, OGA ADAMS, NA WETIN BE THIS ONE? Posted: at 1-02-2011 01:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Is it your first time seeing it? get out of the bush. Posted: at 1-02-2011 01:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 1-02-2011 01:05 PM (14 years ago) (m) Bulevar
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 1-02-2011 01:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 
Live and let live! Posted: at 1-02-2011 01:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 1-02-2011 01:30 PM (14 years ago) (m) HMMMM, OGA ADAMS, NA WETIN BE THIS ONE?
Dem se na fashion, I wan confam if e de comfortable make I start to wear something lyk that, u de comfortable with ya own? Posted: at 1-02-2011 01:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@poster warrin be this kwanu Posted: at 1-02-2011 01:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ poster- yu still dey here! men self dey wear am Posted: at 1-02-2011 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 1-02-2011 01:42 PM (14 years ago) (m) @ poster- yu still dey here! men self dey wear am
ye! yu mean men de wear something lyk dis? where make I see buy? Posted: at 1-02-2011 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hotguy77 at 1-02-2011 01:44 PM (14 years ago) (m) Posted: at 1-02-2011 01:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princedafe at 1-02-2011 01:48 PM (14 years ago) (m) passing Posted: at 1-02-2011 01:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 1-02-2011 01:51 PM (14 years ago) (f) HMMMM, OGA ADAMS, NA WETIN BE THIS ONE?
Dem se na fashion, I wan confam if e de comfortable make I start to wear something lyk that, u de comfortable with ya own?  , HOW ON EARTH CAN THIS BE COMFORTABLE MY DEAR. Posted: at 1-02-2011 01:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-02-2011 01:53 PM (14 years ago) (f) @ poster- yu still dey here! men self dey wear am
ye! yu mean men de wear something lyk dis? where make I see buy? Posted: at 1-02-2011 01:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-02-2011 01:54 PM (14 years ago) (f) BIA ADAMS, TAKE UR TIME OOOO. Posted: at 1-02-2011 01:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
adams933 at 1-02-2011 05:05 PM (14 years ago) (m) BIA ADAMS, TAKE UR TIME OOOO.
Why na ma sis. If i wan get sometin make I for no ask? Posted: at 1-02-2011 05:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i jump & pass dis one
Me too...dammit! Posted: at 1-02-2011 05:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Still passing sha Posted: at 1-02-2011 05:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 1-02-2011 05:14 PM (14 years ago) (m) sorry ooo but how e no go dey comfortable?? wen i wear am i no dey feel am sef
looool probably bcos i get nyash who fit swallow G-STRING GOOD! Now I think I need to get some. Posted: at 1-02-2011 05:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |