No she just finished making up
Miss Wetin???...She's not just an ordinary Dog...u hie?
Excuse me...those are her Lovely Flower from her Fiance
Posted: at | |
Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:15 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:13 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:11 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:07 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:04 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:01 PM @MISSYBARBIE she go dey intersted wen ma dog come carry mr biggs show am,cos dis 1 wey she dey comot tongue....e be like say she like chop chop No she just finished making up Miss Wetin???...She's not just an ordinary Dog...u hie? Excuse me...those are her Lovely Flower from her Fiance NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 7-02-2011 09:18 AM Quote from: dirtykid on 7-02-2011 12:41 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:18 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:15 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:13 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:11 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:07 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:04 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:01 PM @MISSYBARBIE she go dey intersted wen ma dog come carry mr biggs show am,cos dis 1 wey she dey comot tongue....e be like say she like chop chop No she just finished making up Miss Wetin???...She's not just an ordinary Dog...u hie? Excuse me...those are her Lovely Flower from her Fiance Did you just mention a car? ooooh your Dog is soooo romantic....Okay she will think about it.
| |||||
Quote from: dirtykid on 7-02-2011 12:21 PM Quote from: Treasure2 on 7-02-2011 09:18 AM Quote from: dirtykid on 7-02-2011 12:41 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:32 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:18 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:15 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:13 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:11 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:07 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:04 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:01 PM @MISSYBARBIE she go dey intersted wen ma dog come carry mr biggs show am,cos dis 1 wey she dey comot tongue....e be like say she like chop chop No she just finished making up Miss Wetin???...She's not just an ordinary Dog...u hie? Excuse me...those are her Lovely Flower from her Fiance Did you just mention a car? ooooh your Dog is soooo romantic....Okay she will think about it. NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Ha ha..wetin na.....she's not a cheap gurl? so give her sometimes to think about it Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Wetin? Reply
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:38 PM Ha ha..wetin na.....she's not a cheap gurl? so give her sometimes to think about it i am just concerned abut the person buying the car..............cos him fit change mind anytime NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Change wetin...I beg warn ya dog wella ooooo Reply
| |||||
i don dey beg am already............ ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Why you dey beg am? i sey make you warn am ni Reply
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 12:41 PM Wetin? JUST WONDERING NI my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Grandma wonderer ni Reply
| |||||
@MISSYBARBIE so u no know say pets get right 4 here...............u wan make him call police 4 me.............i go take am sufrri sufrri...with am ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Treasure2 on 7-02-2011 12:34 PM Quote from: dirtykid on 7-02-2011 12:21 PM Quote from: Treasure2 on 7-02-2011 09:18 AM Quote from: dirtykid on 7-02-2011 12:41 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Gbam !! is like u be barrack girl ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:53 PM @MISSYBARBIE so u no know say pets get right 4 here...............u wan make him call police 4 me.............i go take am sufrri sufrri...with am Ehn ehn no problem na...if ya dog arrest you...make e no arrest ma cat's car too oo
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 01:08 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:53 PM @MISSYBARBIE so u no know say pets get right 4 here...............u wan make him call police 4 me.............i go take am sufrri sufrri...with am Ehn ehn no problem na...if ya dog arrest you...make e no arrest ma cat's car too oo NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Pointzero on 7-02-2011 01:10 PM Quote from: MissyBarbie on 7-02-2011 01:08 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 12:53 PM @MISSYBARBIE so u no know say pets get right 4 here...............u wan make him call police 4 me.............i go take am sufrri sufrri...with am Ehn ehn no problem na...if ya dog arrest you...make e no arrest ma dog's car too oo Huh? you mean e fit arrest ma dog's car too?
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners