chimeskan at 11-02-2011 11:22 AM (14 years ago) (m) E yaa, what a pity.
What Are Friendz For ? Posted: at 11-02-2011 11:22 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bhl72 at 11-02-2011 11:59 AM (14 years ago) (m) when i first hear the story, i think say na one fat girl wan go add the nyash not knowing say na one thin babe.anyway we don see the result.just pray say that your follow follow friend for the video no go try am too.RIP jare
The world in a way thought Michael Jackson was weird for his excessive insatiability with looks... and to an extent, subtly cast mild disapproval at it... In the wake of that absolutely infamous recipe (at least for an African), one wonders what value, in the mien, such bizarre cravings as unbridled quest for angelic physique amount to especially with an exchange of a short life span for such profligate displays... Posted: at 11-02-2011 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
salmae at 11-02-2011 12:01 PM (14 years ago) (f)  THE ASS NO EVEN FIT AM. SEE WETIN SHE GO DIE FOR. Posted: at 11-02-2011 12:01 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
The thing no com fit dem sef. Well it is a lesson. In evrything we do, let there be moderacy. It's just a pity some idiots will still make that same mistake.
No be the butt be dat oooo that one na cloth....den put. apparently she used to wear padded trousers b4 Hmmmmm Posted: at 11-02-2011 12:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 11-02-2011 12:07 PM (14 years ago) (f) Posted: at 11-02-2011 12:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
salmae at 11-02-2011 12:10 PM (14 years ago) (f)  THE ASS NO EVEN FIT AM. SEE WETIN SHE GO DIE FOR. Posted: at 11-02-2011 12:10 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bhl72 at 11-02-2011 12:11 PM (14 years ago) (m) but men do suffer o... the ultimate na to use all these stimulate the sensuality of men. Chei, babes, una never harass us enough? Posted: at 11-02-2011 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quite a good dancer but what the hell does she need all that ASS for Posted: at 11-02-2011 12:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyimau20 at 11-02-2011 12:14 PM (14 years ago) (f) no comment Posted: at 11-02-2011 12:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 11-02-2011 12:40 PM (14 years ago) (m)  THE ASS NO EVEN FIT AM. SEE WETIN SHE GO DIE FOR. na d one wey fit am she wan do so
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 11-02-2011 12:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nnebuhoma at 11-02-2011 12:41 PM (14 years ago) (f) so the nyansh small she wan make e big........... and now her parents go wear black go bury her. thunder fire devil! Posted: at 11-02-2011 12:41 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bafyguy at 11-02-2011 12:52 PM (14 years ago) (m) Her bakasi 4 dis video neva big reach wey she wan go add more? Na waooooooo Posted: at 11-02-2011 12:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 11-02-2011 01:00 PM (14 years ago) (f) nawa....she just waisted her precious life...ppl no get money...dey go dey cry....ppl wey get am go use am kill demself....if to say she dey eat ekan and akara go bed....she no go rememba to do nyasi enlargment...na wa oooooo.... Posted: at 11-02-2011 01:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 11-02-2011 01:15 PM (14 years ago) (f) Na wa o! Posted: at 11-02-2011 01:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Can u imagine, as beautiful she is, she still wan add boots it's a pity. U girls that want to take thesame step u better take note. This is what happens when u don't appreciate urself. God that made u slim knows why and God dat made u fat knows why. So learn how to appreciate urself. Posted: at 11-02-2011 01:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmmmm na wa for this girl oooooooooooooooooo Posted: at 11-02-2011 01:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
harold634 at 11-02-2011 01:35 PM (14 years ago) (m) she wanted to have big ass so that she can add to the numbers of those ladies with big ass for them to continue their ploth of defying holy men of GOD's children. anyway still rest in peace. Posted: at 11-02-2011 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Honeyy what's up with u, i hop say u nogo go increase dat ur fine boots one day ooooooooo. Happy week-end and much love. Posted: at 11-02-2011 01:37 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
waco at 11-02-2011 02:42 PM (14 years ago) (m) obiara ije nwere ula! oge ya eru wo! ndi be anyi si na, onwu cho egbu nkita, onaghi ekwe ya nu isi nshi! OMO ijebu pe le!
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 11-02-2011 02:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |