I trip 4 the babe
Posted: at | |
Quote from: Fashalyn on 1-03-2011 06:29 AM @Poster shebi forum don turn twitter? Abi u no no wetin here be? I trip 4 the babe
| |||||
Quote from: Kristiantus on 21-02-2011 09:55 AM Quote from: xChiinkyEyeszx on 21-02-2011 09:48 AM FOLLOW ME ON TWITTER @rettyrose mwah! ![]() ![]() ![]() ![]() dis one don miss road... ![]() nne, shey you be gbomogbomo? make we follow you.. go back go tell the dibia-man say the juju wey him do no work... ![]()
| |||||
oya stop to dey laff... Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
ok keep laughing till you enter gutter. Reply
| |||||
Sha tap! Reply![]()
| |||||
who? oya pass enter gutter Replyi no stop you again if you want roll inside ![]()
| |||||
I go drag u put inside Reply![]()
| |||||
how ?you no fit see me na!!! Reply
| |||||
Question!...By the time you pass for my house front again...you go know how.. Reply![]() ![]()
| |||||
you need flogging, Replye be like e don long you receive some flogging, i go pass your front now make i see you for outside , make e hot for you this afternoon. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 4-03-2011 04:46 PM you need flogging, e be like e don long you receive some flogging, i go pass your front now make i see you for outside , make e hot for you this afternoon. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Ok...i dey wait, make i go bring down that my koboko for up.....e be like say, e don tey wey u cry... ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 10:00 AM Quote from: emejuru on 4-03-2011 04:46 PM you need flogging, e be like e don long you receive some flogging, i go pass your front now make i see you for outside , make e hot for you this afternoon. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Ok...i dey wait, make i go bring down that my koboko for up.....e be like say, e don tey wey u cry... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 7-03-2011 10:09 AM ![]() ![]() ![]() this wan wey you put lips as profile pix, wetin happen? abi you kiss fly for dream?
| |||||
Quote from: emejuru on 7-03-2011 11:50 AM Quote from: Deffney on 7-03-2011 10:09 AM ![]() ![]() ![]() this wan wey you put lips as profile pix, wetin happen? abi you kiss fly for dream? hi sweetie how u dey? u dey punch in ur card today? na anyone kiss am dey carry gold na! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
whoa!!! some one is gonna get KILLED :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
Quote from: sandra-marbel on 7-03-2011 12:05 PM whoa!!! some one is gonna get KILLED :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( ![]() ![]() ![]() eeeeyaaaa... sorry you hear... :'(
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)