Posted: at | |
| |||||
orezo why you dey high jboy level na? jboy wey never fit chop na im wan give person garri? jboy dey waka market round dey test garri, after e don test beleful, e go drink water, e don chop for that day be that. Reply
| |||||
Rezi see u dey talk, no be una neighbour scent of fry fish u dey sent come drink water put na im be ur lunch? Reply
| |||||
thank GOD if na lunch be that, that means i dey breakfast and supper. Reply
| |||||
jboy Replynice wrk very funny joke indeed bt i still dey vex 4 you
| |||||
una wan divorce b4 una marry? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Rezi why u ey put ur mouth for family matter, na only me and her know why she dey vex for me Replyemm amici am sorry o, otito kpele o. it wont happen again.
| |||||
Tcheew... Jboy i sorry 4 u... Reply
| |||||
jboy (crying) :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( you don go far. your family must hear this Reply
| |||||
wetin be una own sef bad belle people. Una no like beta thing abi na crime to fall in love. Reply
| |||||
This one make sense die. Reply
| |||||
Real naija man. Nice1 poster ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
funny b4 i pass Reply
| |||||
man for survive Reply
| |||||
ee no sweet ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
at all at all Reply
| |||||
commot for here jare Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
stay there jare Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Hehehehe ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: emejuru on 4-04-2011 02:32 PM stay there jare ![]() ![]() ![]() u don taste my blow b4? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online