

Posted: at | |
![]() ![]()
| |||||
thank you my sister for liking my joke, Replyna me give Abolore the joke say make she post ,i tell her say i go only take the compliments, so thank you once again. ![]() ![]() ![]()
| |||||
10Q for the advice....... ReplyAM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
ok start the 1st Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 11-03-2011 02:53 PM thank you my brada , na u dem dey compliment?Yes i dey wise well well, and i go dey give una only wise advice no foolish one. thanks again . ![]() u too lyk too much fake identity ur name na Abolore? abi u no remember ur name again? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 11-03-2011 03:23 PM thank you my sister for liking my joke, see me see wahala ohna me give Abolore the joke say make she post ,i tell her say i go only take the compliments, so thank you once again. ![]() ![]() ![]() emejuru wetin dey worry u? u no no ur name again abi? ok u no be ABOLORE! NA EMEJURU u b and u wey no get any joke hw u take give me joke to post? mind yasef naw ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
9ice 1 ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
Quote from: Abolore05 on 11-03-2011 06:01 PM Quote from: emejuru on 11-03-2011 02:53 PM thank you my brada , na u dem dey compliment?Yes i dey wise well well, and i go dey give una only wise advice no foolish one. thanks again . ![]() u too lyk too much fake identity ur name na Abolore? abi u no remember ur name again? ![]() ![]() ![]() No i no get Abo for my name, Aproko how you use no say the compliment na for you? abi them call Abolore before them post? ![]()
| |||||
Quote from: honphilip on 11-03-2011 02:10 PM THAT'S A GOOD ONE. ITS A WISE WAY OF ADVISE KEEP IT UP. ok, tnx ![]()
| |||||
Quote from: Omilim on 11-03-2011 03:19 PM Abolore ok na laff well well ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i dey help laugh Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
love da joke ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: emejuru on 11-03-2011 05:22 PM ok start the 1st U for tell me na say u no well dan to dey talk dis kind tin....... AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
wooooooooooooow Reply
| |||||
woof Reply
| |||||
Quote from: Propellaswaggs on 11-03-2011 11:34 AM hahahaahhhahhahhahahahahhahahhahahaha. laugh, hahahhahahahaahahahhahahhahahha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin dey make u laugh like this??? hmmmmmmm Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
na pepper cement wey hin chop dey rxn for hin mouth make am laff lyk so Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)