rezimero at 24-11-2008 07:50 PM (16 years ago) (m) grin you and bobby again??... cheiii... habits are hard to leave... U know say life beautiful well well and we must enjoy am....na im make me like bobbi pass you wey get am  you for grow bobbi for your chest na? Posted: at 24-11-2008 07:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but my mouth no go fit reach like to say na longer, juicy and holy Tabernacle full of gracious promising milk ....hehe Posted: at 24-11-2008 07:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeybabe at 24-11-2008 08:59 PM (16 years ago) (f) good option from tsheund go and confirm 4rm ur girlfriend own Posted: at 24-11-2008 08:59 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
amici at 24-11-2008 10:28 PM (16 years ago) (f) grin ur friend first carry vergin matter com, na ur turn nw abi. ok, u say ur chick own na no 1, watin u dey try talk na b say u neva press am with anger abi, which makes it no 2, unto say u don use anger and vexnation take press, suck smooth the Bosom , so ur babe Bosom na no 3. u see watin dey make me vex, guyz go don do watin dey their mind dem go com dey talk am, if una no touch and press with anger the thing 4 still dey as e dey na una cos am so abeg no talk am again if nt i dey com ur house with rezi papa duble barrel Posted: at 24-11-2008 10:28 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hmm amici...i no press with anger...just ...jsut small oh...you see and...i am expecting your double barrel quickly please...cos i will press it with annoyance Posted: at 24-11-2008 10:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 25-11-2008 08:19 PM (16 years ago) (f) wait grin watin u wan press with annoyance, ur babe Bosom neva fall reach abi u want make the Bosom enter no 4 Posted: at 25-11-2008 08:19 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
midasmanny at 25-11-2008 08:57 PM (16 years ago) (m) No 4 is koste, plastic hanger .. better english ... surgery!!! Posted: at 25-11-2008 08:57 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
na waoo, GRIN i guess u no much about d 3 types of Bosom why not tell us. by d way who told u dat? oh i got it u r telling us u luv Bosom no matter d size. Posted: at 28-11-2008 10:51 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
i don't want to know if it aplies to guys but what i want to know is which one be your babe own for inside? no 1, 2 or 3
DNT MIND GRIN HE LUV Bosom SO MUCH 2 D EXTEND OF DISCUSSING ON NET. HIS GIRL HAS D LARGEST Bosom U CAN THINK OF WHICH IS CALL MILK INUSTRY. Posted: at 28-11-2008 10:58 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 30-11-2008 02:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 10:46 AM (16 years ago) (m) grin ur friend first carry vergin matter com, na ur turn nw abi. ok, u say ur chick own na no 1, watin u dey try talk na b say u neva press am with anger abi, which makes it no 2, unto say u don use anger and vexnation take press, suck smooth the Bosom , so ur babe Bosom na no 3. u see watin dey make me vex, guyz go don do watin dey their mind dem go com dey talk am, if una no touch and press with anger the thing 4 still dey as e dey na una cos am so abeg no talk am again if nt i dey com ur house with rezi papa duble barrel
why e be say na my papa double barrel you wan use? Posted: at 1-12-2008 10:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 1-12-2008 11:29 AM (16 years ago) (m) @Rezi... Bcos na only d bullet fit enta Grin... Posted: at 1-12-2008 11:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 01:26 PM (16 years ago) (m) i hear say grin don go form im own naijapals. na true? Posted: at 1-12-2008 01:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 1-12-2008 03:01 PM (16 years ago) (m) D news tire me ooh... I no just happy with those pple wen pursue Grin commot for naijapals... Now only im just dey chat with himself for www.grinnerpals.com... Go check am make u see... Posted: at 1-12-2008 03:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 03:05 PM (16 years ago) (m) you do mistake. na www.grinpals.com Posted: at 1-12-2008 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 1-12-2008 03:50 PM (16 years ago) (m) U sure sooo... Posted: at 1-12-2008 03:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-12-2008 07:54 PM (16 years ago) (m) yes na. the guy don even invite me make i join am. but na top secret oh. no let anybody know Posted: at 1-12-2008 07:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adedokun at 2-12-2008 01:14 AM (16 years ago) (m) menn u so crazy Posted: at 2-12-2008 01:14 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 2-12-2008 10:59 AM (16 years ago) (m) menn u so crazy
adedokun, who dey craze? Posted: at 2-12-2008 10:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 2-12-2008 11:23 AM (16 years ago) (f) i don't want to know if it aplies to guys but what i want to know is which one be your babe own for inside? no 1, 2 or 3
DNT MIND GRIN HE LUV Bosom SO MUCH 2 D EXTEND OF DISCUSSING ON NET. HIS GIRL HAS D LARGEST Bosom U CAN THINK OF WHICH IS CALL MILK INUSTRY. Girl friend i feel u, na true you talk Posted: at 2-12-2008 11:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |