at 22-03-2011 12:01 PM (14 years ago) YEYE don carry ur life finish
I pity you ,you don finish ni, see as every where dey smell of your yeye ,fly just dey follow you up and down, ogiri gurl like you,every thing wey you dey do , if you eat ,bath, you must add agiri and dadawa , see your life yeye don finish you. Posted: at 22-03-2011 12:01 PM (14 years ago) | | |
Reply |
if e easy try am see bad belle
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:07 PM (14 years ago) hehehe you yeye i mean you funny no be small hehehe stay with me for wetin now ? abeg oh carry that your ogiri dadawa smell go meet dollymecy, i no dey add ogiri and dadawa for food ,i no dey bath with it ether, so na you and dolly e go fit ,make una put am for bed too e no concern me. yeye fowl like you Posted: at 22-03-2011 12:07 PM (14 years ago) | | |
Reply |
i still beta pass u wey dey smoke shit, and drink mess
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 22-03-2011 12:10 PM (14 years ago) (f) Reply |
at 22-03-2011 12:11 PM (14 years ago) if e easy try am see bad belle
make you continue , good belle heheheheheheh  i no follow for that one. Posted: at 22-03-2011 12:11 PM (14 years ago) | | |
Reply |
sheree u don show
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:16 PM (14 years ago) i still beta pass u wey dey smoke shit, and drink mess
hehehehe for where you see wey them dey smoke shit? e must b for that place wey you dey,wonder shall never end , na wa oooo, so una get solid shit and liquid mess. continue no wonder you dey smell orishi orishi Posted: at 22-03-2011 12:16 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 12:19 PM (14 years ago) sheree u don show
you wan give her liquid mess and solid shit this one wey you dey ask if she don show, you dey look for who follow you dey smell ogiri ,dadawa ,shit and mess plus more, Posted: at 22-03-2011 12:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |
for where u con see where they they use tuwo bath. block brain
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:22 PM (14 years ago) chicano kano you yeye ooooo Posted: at 22-03-2011 12:22 PM (14 years ago) | | |
Reply |
sheree u don show
you wan give her liquid mess and solid shit this one wey you dey ask if she don show, you dey look for who follow you dey smell ogiri ,dadawa ,shit and mess plus more,  e dey peper u because wen u come, no body hail u abi
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:23 PM (14 years ago) for where u con see where they they use tuwo bath. block brain
na your way na , ogiri dadawa smelling gurl like you Posted: at 22-03-2011 12:23 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 12:26 PM (14 years ago) sheree u don show
you wan give her liquid mess and solid shit this one wey you dey ask if she don show, you dey look for who follow you dey smell ogiri ,dadawa ,shit and mess plus more,  e dey peper u because wen u come, no body hail u abi see as the solid shit and the liquid mess wey you dey take don turn your face to,chicano kano d guffy . Posted: at 22-03-2011 12:26 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Reply |
gorimakpa himself
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
se una wan turn dis plac toh diss diss ni, ohyah chicana n emejuru....bring ya head com hie...if u diss agn ehn!!!!!!! Posted: at 22-03-2011 12:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 22-03-2011 12:30 PM (14 years ago) sheree u don show
you wan give her liquid mess and solid shit this one wey you dey ask if she don show, you dey look for who follow you dey smell ogiri ,dadawa ,shit and mess plus more,  e dey peper u because wen u come, no body hail u abi hail me for wetin ,abeg just from your hailing na infection , carry your hailing waka ,i no want to smell orishi orishi Posted: at 22-03-2011 12:30 PM (14 years ago) | | |
Reply |
se una wan turn dis plac toh diss diss ni, ohyah chicana n emejuru....bring ya head com hie...if u diss agn ehn!!!!!!!
 werin concern uuuuuuuuuuuu
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:35 PM (14 years ago) hehehehe dem drive una from east cuz of anuofia, well e plenty for that place wey you relocate to, enter bush make you follow anuofia like you play, i no say you be bush pikin.  no get to carry dolly with you him like play too ,hhehehe Posted: at 22-03-2011 12:35 PM (14 years ago) | | |
Reply |