sheree u don show
you wan give her liquid mess and solid shit this one wey you dey ask if she don show, you dey look for who follow you dey smell ogiri ,dadawa ,shit and mess plus more,  e dey peper u because wen u come, no body hail u abi hail me for wetin ,abeg just from your hailing na infection , carry your hailing waka ,i no want to smell orishi orishi 
SHAYO MASTER. the igbo wey u tak na im dey work so oooooooooooooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:37 PM (14 years ago) una village language for anuofia town, Posted: at 22-03-2011 12:37 PM (14 years ago) | | |
Reply |
u na bush master abi u forget
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gorimakpa goes to school
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oh!!!una dey evn use am ta oge, nor lettan cari u go wall oh!!!!!nor vex Posted: at 22-03-2011 12:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
buwahahahahahahahaha....dem don kime 4 hie oh Posted: at 22-03-2011 12:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 22-03-2011 12:40 PM (14 years ago) se una wan turn dis plac toh diss diss ni, ohyah chicana n emejuru....bring ya head com hie...if u diss agn ehn!!!!!!!
as for you i go give chicano your address, make she con touch your body, and you will never smell good for the rest of your life,no matter what you use in cleaning Posted: at 22-03-2011 12:40 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 12:42 PM (14 years ago) hehehehe dem drive una from east cuz of anuofia, well e plenty for that place wey you relocate to, enter bush make you follow anuofia like you play, i no say you be bush pikin.  no forget to carry dolly with you him like play too ,hhehehe Posted: at 22-03-2011 12:42 PM (14 years ago) | | |
Reply |
buwahahahahahahahaha....dem don kime 4 hie oh Posted: at 22-03-2011 12:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Fashalyn at 22-03-2011 12:45 PM (14 years ago) (f) Dem don kill u buh u still dey post.....
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 22-03-2011 12:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na agbero u be dama
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dem don kill u buh u still dey post.....
helep me ask am oooooooooooooooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:47 PM (14 years ago) sheree u don show
you wan give her liquid mess and solid shit this one wey you dey ask if she don show, you dey look for who follow you dey smell ogiri ,dadawa ,shit and mess plus more,  e dey peper u because wen u come, no body hail u abi hail me for wetin ,abeg just from your hailing na infection , carry your hailing waka ,i no want to smell orishi orishi  SHAYO MASTER. the igbo wey u tak na im dey work so oooooooooooooo me i be social drinker i no dey drink like you , brukutu gurl Posted: at 22-03-2011 12:47 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 12:49 PM (14 years ago) bush no even near me here, see your brukutu face , yeye aboki fowl Posted: at 22-03-2011 12:49 PM (14 years ago) | | |
Reply |
igbo and burukutu, which an beta pass
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
and your igbo brain
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 12:51 PM (14 years ago) Tatafo goes back to kindergarten Posted: at 22-03-2011 12:51 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 12:53 PM (14 years ago) (f) hahahahaahahaha funny joke ever!!!!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 12:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa Posted: at 22-03-2011 12:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 22-03-2011 12:58 PM (14 years ago) igbo and burukutu, which an beta pass
all na you dey do am, sorry i no no where dem even dey get am for here, is not ramped like where you dey, continue with your igbo and enjoy your burukutu, thanks for helping write burukutu well,burukutu gurl Posted: at 22-03-2011 12:58 PM (14 years ago) | | |
Reply |