THE INTERVIEW (Page 3)

Date: 23-11-2008 11:40 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 [3] 4
- rezimero at 1-12-2008 01:42 PM (16 years ago)
(m)
jboy wan dey run things with onyi, since e don pump amici
Posted: at 1-12-2008 01:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 1-12-2008 02:23 PM (16 years ago)
(m)
Hehen... So bcos sey i no dey around since na im make Jboy dey pump pple up and down... If he wan pump sumtin... He no know where im vulcanizing workshop dey make he go pump tire there...
Posted: at 1-12-2008 02:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-12-2008 02:57 PM (16 years ago)
(m)
jboy vulcanizing machine don work seriously for many tyres oh Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-12-2008 02:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 1-12-2008 03:16 PM (16 years ago)
(m)
Im business dey move na... But i hear say im customers dey complain sey im no too sabi d work like dat ooh...
Posted: at 1-12-2008 03:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-12-2008 03:22 PM (16 years ago)
(m)
you sure? because if i count how many tyres im machine don pump no be for hear oh Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-12-2008 03:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 1-12-2008 03:35 PM (16 years ago)
(m)
SO JBOY NA PUMPING MACHINE... CHIE...
Posted: at 1-12-2008 03:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-12-2008 07:58 PM (16 years ago)
(m)
na wicked pumping and vulcanizing machine Grin Grin Grin
Posted: at 1-12-2008 07:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovemar at 2-12-2008 10:41 AM (16 years ago)
(f)
nice one, I like he was computerized to say just that........
Posted: at 2-12-2008 10:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-12-2008 12:35 PM (16 years ago)
(m)
wetin concern computer for this joke na?
Posted: at 2-12-2008 12:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dprincei at 2-12-2008 12:43 PM (16 years ago)
(m)
 boring
Posted: at 2-12-2008 12:43 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 2-12-2008 03:29 PM (16 years ago)
(m)
Dprincei... U sure sey u know d meaning and implication of wetin u talk???
Posted: at 2-12-2008 03:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-12-2008 07:52 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  2-12-2008 03:29 PM
Dprincei... U sure sey u know d meaning and implication of wetin u talk???
na new word wey im english teacher say make im practice Grin Grin Grin Grin
Posted: at 2-12-2008 07:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 12:20 PM (16 years ago)
(m)
No mind am... E gat to dey talk am everytime B4 e go 4get d word...
Posted: at 3-12-2008 12:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 02:42 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: dprincei on  2-12-2008 12:43 PM
boring

why this joke no go dey boring to u as them don comot ya sense of humour.  Huh?
Posted: at 3-12-2008 02:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HIGHD at 3-12-2008 02:52 PM (16 years ago)
(m)
9ice one onyinye abi na yinyeoyi.u too cool plus say u fine.keep the fire burning.by the way we fit meet.check ma prof 4 ma address

Posted: at 3-12-2008 02:52 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 3-12-2008 03:35 PM (16 years ago)
(m)
HighD... U just dey come and u wan just show urself... Na so dem dey do am for ur village???
1st u carry spoil onyi name... 2nd u kon dey psyche her small small... Thirdly u say make she on fire for u... Dem tell u say onyi na cook for restaurant... D place where u kon do pass kon be d one wen u say make una meet and u kon still show her d road to ur house...

HighD... Take am easy ooh... Bcos i no wan feel sey na highness dey cause all dis ur scatayarnings so oh..
Posted: at 3-12-2008 03:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 6-12-2008 03:59 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: HIGHD on  3-12-2008 02:52 PM
9ice one onyinye abi na yinyeoyi.u too cool plus say u fine.keep the fire burning.by the way we fit meet.check ma prof 4 ma address



HIGHD abi na DHGIH...kwanu..too hot eee... tanx say i fine... no see ya face i 4 return the compliment... so i reserve my comment ... no let orezo cut ya kiniko oo ...as u wan trespass so oo... Grin
Posted: at 6-12-2008 03:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-12-2008 10:59 AM (16 years ago)
(m)
Onyi... I be tin cutter???
Posted: at 8-12-2008 10:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-12-2008 01:16 PM (16 years ago)
(m)
highd take time oh
Posted: at 8-12-2008 01:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ujmaria at 5-03-2016 10:05 AM (9 years ago)
(f)
Hahahahahahahahahahah@hhahhahahhaha, nice one
Posted: at 5-03-2016 10:05 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  2. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  5. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  6. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  7. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  8. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  9. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions