Shydaimma at 8-08-2012 12:27 AM (12 years ago) (f) so what exactly is goin on here
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 12:27 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 8-08-2012 12:54 AM (12 years ago) (m) Here na place wey u suppose wire pidgin. Abi u no know?
2.0. Posted: at 8-08-2012 12:54 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 12:56 AM (12 years ago) (f) know weytin, no one tell m e na
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 12:56 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 8-08-2012 01:11 AM (12 years ago) (m) Na so people dey take lie
2.0. Posted: at 8-08-2012 01:11 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 01:32 AM (12 years ago) (f) lie,,ing is not good o
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 01:32 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
o na today u know abi wetin u dey talk
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 07:37 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 10:50 AM (12 years ago) (f) talk sometin wey go make sense abeg
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 10:50 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg weytin won make sense you beta go sleep
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 11:06 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 11:37 AM (12 years ago) (f) sleep where..u go give me mat wey i go use lie down
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 11:37 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
down wia u dey na there i go con meet you now u go see
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 11:47 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 12:17 PM (12 years ago) (f) see weytin? abeg i use God dey beg you no come hia o
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 12:17 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
o u dey yan abi?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 12:41 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 12:56 PM (12 years ago) (f) abi no be you say make i dey yan
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 12:56 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
yan wetin?? you dey see me move mouth? Posted: at 8-08-2012 07:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 8-08-2012 08:57 PM (12 years ago) (m) mouth wey de smell huu
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 8-08-2012 08:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 9-08-2012 02:49 AM (12 years ago) (f) huu? weytin be dat
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 9-08-2012 02:49 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dat 1 no well for mind..no mind am Posted: at 9-08-2012 09:56 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 9-08-2012 10:07 AM (12 years ago) (m) he no well?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-08-2012 10:07 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 9-08-2012 10:07 AM (12 years ago) (m) why he no well?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-08-2012 10:07 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 9-08-2012 10:08 AM (12 years ago) (m) everybody no well sef, including you and me
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-08-2012 10:08 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |