idbalo at 3-06-2012 09:46 PM (12 years ago) (m) start today ke?..it as tey gan Posted: at 3-06-2012 09:46 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 4-06-2012 06:56 PM (12 years ago) (m) gan for watin
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-06-2012 06:56 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
idbalo at 5-06-2012 09:05 PM (12 years ago) (m) wetin u mean self Posted: at 5-06-2012 09:05 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 6-06-2012 10:06 AM (12 years ago) (f) self adoration?wetin una dey talk na,make una dey end d sentence well Posted: at 6-06-2012 10:06 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
idbalo at 7-06-2012 09:02 PM (12 years ago) (m) well as in whr dem dey fetch water or which?? Posted: at 7-06-2012 09:02 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
which kin wahala be dis? Posted: at 8-06-2012 02:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dis room is too dey noisy
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-06-2012 10:23 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 8-06-2012 08:15 PM (12 years ago) (m) noisy environment indeed
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 8-06-2012 08:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
idbalo at 8-06-2012 09:04 PM (12 years ago) (m) indeed, ur frnd can still be ur worst enemy Posted: at 8-06-2012 09:04 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
democrazy at 8-06-2012 09:48 PM (12 years ago) (m) enemy deleted Void() { grave, casket, ak47} the end! Posted: at 8-06-2012 09:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
angelzee at 19-06-2012 08:01 PM (12 years ago) (m) End is not in sight yet. it is but a Paradox. Posted: at 19-06-2012 08:01 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
idbalo at 22-06-2012 10:32 PM (12 years ago) (m) paradox in wat way Posted: at 22-06-2012 10:32 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sarah555 at 22-06-2012 11:12 PM (12 years ago) (f) way to mountain Everest Posted: at 22-06-2012 11:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wuraah at 23-06-2012 10:29 PM (12 years ago) (f) mount everest no dey dis part of d world oh, una don change d game.... Posted: at 23-06-2012 10:29 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
abi o, see corrrrrect pesin who wunderstand Posted: at 24-06-2012 07:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wuraah at 24-06-2012 10:42 PM (12 years ago) (f) understand say so far miss beauty na d most consistent game player for dis forum... Posted: at 24-06-2012 10:42 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
forum which get game na ma favorite  God go continue bless u Miss Wuraah, ur eye dey shine well well Posted: at 24-06-2012 10:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
democrazy at 25-06-2012 09:39 AM (12 years ago) (m) well me i don jogodo my eye dey shine, see gold!! abi na wuraah!! Posted: at 25-06-2012 09:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 25-06-2012 11:45 AM (12 years ago) (f) wuraah be weytin sef
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-06-2012 11:45 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 27-06-2012 04:30 PM (12 years ago) (f) sef na d same as self? Posted: at 27-06-2012 04:30 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |