xter at 22-06-2011 05:03 PM (13 years ago) (m) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
that one na threatenyu dey seek 4 notice lol ......i beleive i no go yu See ur mouth like ur pointed nipples... Wetin I wan take np craze personality do? Me wey dey about some things right now.....abeg ooo And how my name got there is one hell of a mystery, considering I'm just opening dis post for d very 1st time(d last one included) I am a King, remember? I nominated you for REAL.............  Thank u jare.....I replied u but sometimes(maybe its my browser sef) my comment will just disappear, only d quoted one will remain. All d same sha thank you, its good to know some ppl think well of me heremeaning .............. why d happiness  i thought yu no want to be personal  i saw it coming  U no serious at all.......I repeat, I no need dis thing
My attitude on here is not deserving of a personality(I dey enjoy am sha), likewise yours, we are both not fit nor worthy to be np personality of d year
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:06 PM (13 years ago) (f) No fear my Mummy, I have my reasons for dat. I'm just not interested cos I don't deserve it at alllll.... I've not even bothered to check it out since cos dats not why I'm here. I understand some ppl are 'obsessed' with winning it, but not me sha. If ever I get to win dis thing, then d whole of np is full of hotheads  lol... I repeat, I don't deserve it. But some ppl here make me laugh sha.... typical lies ur just afraid bcos yu no me n' yu no go see that hot seat lol...........anyway i comment my reserve til then
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:06 PM (13 years ago) (f) steven ur numb dey come up small small hahahahahahahaha no worry i go win i trust ur campaign  gud luck
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:10 PM (13 years ago) (f) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
that one na threatenyu dey seek 4 notice lol ......i beleive i no go yu See ur mouth like ur pointed nipples... Wetin I wan take np craze personality do? Me wey dey about some things right now.....abeg ooo And how my name got there is one hell of a mystery, considering I'm just opening dis post for d very 1st time(d last one included) I am a King, remember? I nominated you for REAL.............  Thank u jare.....I replied u but sometimes(maybe its my browser sef) my comment will just disappear, only d quoted one will remain. All d same sha thank you, its good to know some ppl think well of me heremeaning .............. why d happiness  i thought yu no want to be personal  i saw it coming  U no serious at all.......I repeat, I no need dis thing My attitude on here is not deserving of a personality(I dey enjoy am sha), likewise yours, we are both not fit nor worthy to be np personality of d year  don judge a book by its look lol.............yu just dey advertise urself ........anoda way to campaign  king i love ur way.......am here 4 fun......i no i wil not be there.............i just dey practise bcos i wil soon join politic
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 05:11 PM (13 years ago) (m) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
Who go vote babalawo b4 Be happy my dear  I don't need ur vote either. Its a win win situation for u & I  Whatever  am not gonno Vote for Babalawo  You've made d best decision my dear. It wld be unjust if I win dis thang.... What about ya? Are u thinking about winning? It wld be crazy if u have it in ur mind. And a disgrace if u ever win it......lol
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No fear my Mummy, I have my reasons for dat. I'm just not interested cos I don't deserve it at alllll.... I've not even bothered to check it out since cos dats not why I'm here. I understand some ppl are 'obsessed' with winning it, but not me sha. If ever I get to win dis thing, then d whole of np is full of hotheads  lol... I repeat, I don't deserve it. But some ppl here make me laugh sha.... We all here have something or have contributed in one way or the other to make NP different from the rest.........I think all my nominees deserve it..........and some others I didnt mention, for reason(s) best known to me
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 22-06-2011 05:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Passing Posted: at 22-06-2011 05:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
Who go vote babalawo b4 Be happy my dear  I don't need ur vote either. Its a win win situation for u & I  Whatever  am not gonno Vote for Babalawo  You've made d best decision my dear. It wld be unjust if I win dis thang.... What about ya? Are u thinking about winning? It wld be crazy if u have it in ur mind. And a disgrace if u ever win it......lol A disgrace You said  ....that's an understatement....the word is Unfortunate  .....  ...I think it will be a disgrace N a Slap on Our Face if you win  ...which i know you cant win....Anyway as for me.....I dont think i can ever win it cos Nobody is gonno Vote for me anyway.....So relax Baby...nothing do ya. Posted: at 22-06-2011 05:18 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 05:19 PM (13 years ago) (m) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
that one na threatenyu dey seek 4 notice lol ......i beleive i no go yu See ur mouth like ur pointed nipples... Wetin I wan take np craze personality do? Me wey dey about some things right now.....abeg ooo And how my name got there is one hell of a mystery, considering I'm just opening dis post for d very 1st time(d last one included) I am a King, remember? I nominated you for REAL.............  Thank u jare.....I replied u but sometimes(maybe its my browser sef) my comment will just disappear, only d quoted one will remain. All d same sha thank you, its good to know some ppl think well of me heremeaning .............. why d happiness  i thought yu no want to be personal  i saw it coming  U no serious at all.......I repeat, I no need dis thing My attitude on here is not deserving of a personality(I dey enjoy am sha), likewise yours, we are both not fit nor worthy to be np personality of d year  don judge a book by its look lol.............yu just dey advertise urself ........anoda way to campaign  king i love ur way.......am here 4 fun......i no i wil not be there.............i just dey practise bcos i wil soon join politic E dey do me like make I slap dat ur yansh  U wan become poli wetin? U & Sophie don craze finish hahahahaha.....I just dey laff
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun.... Posted: at 22-06-2011 05:22 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 05:26 PM (13 years ago) (m) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
Who go vote babalawo b4 Be happy my dear  I don't need ur vote either. Its a win win situation for u & I  Whatever  am not gonno Vote for Babalawo  You've made d best decision my dear. It wld be unjust if I win dis thang.... What about ya? Are u thinking about winning? It wld be crazy if u have it in ur mind. And a disgrace if u ever win it......lol A disgrace You said  ....that's an understatement....the word is Unfortunate  .....  ...I think it will be a disgrace N a Slap on Our Face if you win  ...which i know you cant win....Anyway as for me.....I dont think i can ever win it cos Nobody is gonno Vote for me anyway.....So relax Baby...nothing do ya. Why na missybarbie? I just dey play with u ni oo....and seriously I was only trying to be funny. Don't take offense in my comment, i know u can't win even if u said u will. Ure not doing any showboating or trying hard to get noticed Me I just dey play ni ooo.....I'm sorry u hear  (cos e be like dat my comment hurt u) lol
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:27 PM (13 years ago) (f) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
that one na threatenyu dey seek 4 notice lol ......i beleive i no go yu See ur mouth like ur pointed nipples... Wetin I wan take np craze personality do? Me wey dey about some things right now.....abeg ooo And how my name got there is one hell of a mystery, considering I'm just opening dis post for d very 1st time(d last one included) I am a King, remember? I nominated you for REAL.............  Thank u jare.....I replied u but sometimes(maybe its my browser sef) my comment will just disappear, only d quoted one will remain. All d same sha thank you, its good to know some ppl think well of me heremeaning .............. why d happiness  i thought yu no want to be personal  i saw it coming  U no serious at all.......I repeat, I no need dis thing My attitude on here is not deserving of a personality(I dey enjoy am sha), likewise yours, we are both not fit nor worthy to be np personality of d year  don judge a book by its look lol.............yu just dey advertise urself ........anoda way to campaign  king i love ur way.......am here 4 fun......i no i wil not be there.............i just dey practise bcos i wil soon join politic E dey do me like make I slap dat ur yansh  U wan become poli wetin? U & Sophie don craze finish hahahahaha.....I just dey laff pls no slap ma yansh buh kindly spank em  one day i wil mak yu proud............after GEJ na me  ..... no bi noise bruv
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:28 PM (13 years ago) (f) All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
4 ur mind baa way some peep don carry em go fb lol  spik 4 ya self
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 05:29 PM (13 years ago) (m) No fear my Mummy, I have my reasons for dat. I'm just not interested cos I don't deserve it at alllll.... I've not even bothered to check it out since cos dats not why I'm here. I understand some ppl are 'obsessed' with winning it, but not me sha. If ever I get to win dis thing, then d whole of np is full of hotheads  lol... I repeat, I don't deserve it. But some ppl here make me laugh sha.... We all here have something or have contributed in one way or the other to make NP different from the rest.........I think all my nominees deserve it..........and some others I didnt mention, for reason(s) best known to me Ok my Mom......kebella needs ur vote more, she wld make more meaning of it
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
4 ur mind baa way some peep don carry em go fb lol  spik 4 ya self  mchew i dey tink sey na ipad4 dem wan giv but na 2 i no need am again Posted: at 22-06-2011 05:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
Who go vote babalawo b4 Be happy my dear  I don't need ur vote either. Its a win win situation for u & I  Whatever  am not gonno Vote for Babalawo  You've made d best decision my dear. It wld be unjust if I win dis thang.... What about ya? Are u thinking about winning? It wld be crazy if u have it in ur mind. And a disgrace if u ever win it......lol A disgrace You said  ....that's an understatement....the word is Unfortunate  .....  ...I think it will be a disgrace N a Slap on Our Face if you win  ...which i know you cant win....Anyway as for me.....I dont think i can ever win it cos Nobody is gonno Vote for me anyway.....So relax Baby...nothing do ya. Why na missybarbie? I just dey play with u ni oo....and seriously I was only trying to be funny. Don't take offense in my comment, i know u can't win even if u said u will. Ure not doing any showboating or trying hard to get noticed Me I just dey play ni ooo.....I'm sorry u hear  (cos e be like dat my comment hurt u) lol Hahahahahaa LWKMD  ......You no well....Who go Vex for you b4...D person wey go vex for you no know you na You that you can Open and Close Anything with ya mouth....I beg Pass me d Janja jare Me too just dey Play ni ooo Posted: at 22-06-2011 05:32 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 05:34 PM (13 years ago) (m) All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
I knew its all fun, but its one joke I won't try.....believe it But u make me laugh sha  abi u dey see me as ur rival ni? Lol....no kill me here ooo...I Just wan laugh ni oo
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
Who go vote babalawo b4 Be happy my dear  I don't need ur vote either. Its a win win situation for u & I  Whatever  am not gonno Vote for Babalawo  You've made d best decision my dear. It wld be unjust if I win dis thang.... What about ya? Are u thinking about winning? It wld be crazy if u have it in ur mind. And a disgrace if u ever win it......lol A disgrace You said  ....that's an understatement....the word is Unfortunate  .....  ...I think it will be a disgrace N a Slap on Our Face if you win  ...which i know you cant win....Anyway as for me..... I dont think i can ever win it cos Nobody is gonno Vote for me anyway.....So relax Baby...nothing do ya. Somebody don kukuma vote for you, oya go comot the vote na.........hehehe...ntooooooooooo  , see my eyes chop
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 22-06-2011 05:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
4 ur mind baa way some peep don carry em go fb lol  spik 4 ya self  Na true ooo...I see sey You and Mama don carry am go FB...Seriously? I mean really! I dey Laugh oo....Something wey this Ipad go cause i neva know...still waiting for the final saga Posted: at 22-06-2011 05:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:36 PM (13 years ago) (f) yu dey crase  no be mama carry d link go there
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |