All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun.... 4 ur mind baa way some peep don carry em go fb lol  spik 4 ya self  Na true ooo...I see sey You and Mama don carry am go FB...Seriously? I mean really! I dey Laugh oo....Something wey this Ipad go cause i neva know...still waiting for the final saga na me carry am go there, na for fun naaaa how i wan get extra vote thru FB dem no wan sign in for NP Besides i bin dey tink sey na ipad 4 dem wan giv but na 2 i no need again Posted: at 22-06-2011 05:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:39 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
I knew its all fun, but its one joke I won't try.....believe it But u make me laugh sha  abi u dey see me as ur rival ni? Lol....no kill me here ooo...I Just wan laugh ni oo  hehehehehee  ...Rival ke? Dont tell me you're Sleeping with my man..that one na ma NO 1 Priority  Cos that one i no go take am sam sam I wont try it again too Posted: at 22-06-2011 05:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
Who go vote babalawo b4 Be happy my dear  I don't need ur vote either. Its a win win situation for u & I  Whatever  am not gonno Vote for Babalawo  You've made d best decision my dear. It wld be unjust if I win dis thang.... What about ya? Are u thinking about winning? It wld be crazy if u have it in ur mind. And a disgrace if u ever win it......lol A disgrace You said  ....that's an understatement....the word is Unfortunate  .....  ...I think it will be a disgrace N a Slap on Our Face if you win  ...which i know you cant win....Anyway as for me..... I dont think i can ever win it cos Nobody is gonno Vote for me anyway.....So relax Baby...nothing do ya. Somebody don kukuma vote for you, oya go comot the vote na.........hehehe...ntooooooooooo  , see my eyes chop  ...My Pres you don vote for me? Wowwww at last Posted: at 22-06-2011 05:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:41 PM (13 years ago) (f) i swear if by 2morrow my numb never reach 30 i go hang myself................sucide mission one way i am serious ,...........my lovely pal i wil miss y'all shaa ..........buh don let me to do this :'( :'(
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:42 PM (13 years ago) (f) All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
I knew its all fun, but its one joke I won't try.....believe it But u make me laugh sha  abi u dey see me as ur rival ni? Lol....no kill me here ooo...I Just wan laugh ni oo  hehehehehee  ...Rival ke? Dont tell me you're Sleeping with my man..that one na ma NO 1 Priority  Cos that one i no go take am sam sam I wont try it again too
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yu dey crase  no be mama carry d link go there  Whatever you carry am go too Posted: at 22-06-2011 05:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
4 ur mind baa way some peep don carry em go fb lol  spik 4 ya self  Na true ooo...I see sey You and Mama don carry am go FB...Seriously? I mean really! I dey Laugh oo....Something wey this Ipad go cause i neva know...still waiting for the final saga na me carry am go there, na for fun naaaa how i wan get extra vote thru FB dem no wan sign in for NP Besides i bin dey tink sey na ipad 4 dem wan giv but na 2 i no need again  I C Posted: at 22-06-2011 05:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i swear if by 2morrow my numb never reach 30 i go hang myself................sucide mission one way i am serious ,...........my lovely pal i wil miss y'all shaa ..........buh don let me to do this :'( :'( Craze woman Posted: at 22-06-2011 05:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
I knew its all fun, but its one joke I won't try.....believe it But u make me laugh sha  abi u dey see me as ur rival ni? Lol....no kill me here ooo...I Just wan laugh ni oo  hehehehehee  ...Rival ke? Dont tell me you're Sleeping with my man..that one na ma NO 1 Priority  Cos that one i no go take am sam sam I wont try it again too  Posted: at 22-06-2011 05:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 22-06-2011 05:48 PM (13 years ago) (m) VOTE 50 CENT
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 22-06-2011 05:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 05:51 PM (13 years ago) (m) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
that one na threatenyu dey seek 4 notice lol ......i beleive i no go yu See ur mouth like ur pointed nipples... Wetin I wan take np craze personality do? Me wey dey about some things right now.....abeg ooo And how my name got there is one hell of a mystery, considering I'm just opening dis post for d very 1st time(d last one included) I am a King, remember? I nominated you for REAL.............  Thank u jare.....I replied u but sometimes(maybe its my browser sef) my comment will just disappear, only d quoted one will remain. All d same sha thank you, its good to know some ppl think well of me heremeaning .............. why d happiness  i thought yu no want to be personal  i saw it coming  U no serious at all.......I repeat, I no need dis thing My attitude on here is not deserving of a personality(I dey enjoy am sha), likewise yours, we are both not fit nor worthy to be np personality of d year  don judge a book by its look lol.............yu just dey advertise urself ........anoda way to campaign  king i love ur way.......am here 4 fun......i no i wil not be there.............i just dey practise bcos i wil soon join politic E dey do me like make I slap dat ur yansh  U wan become poli wetin? U & Sophie don craze finish hahahahaha.....I just dey laff pls no slap ma yansh buh kindly spank em  one day i wil mak yu proud............after GEJ na me  ..... no bi noise bruv  Hahahaha.....I don hear, but drop dat igbo wey u dey smoke. Drop dat expired wine wey u dey drink too. After ur eye don clear, come read wetin u type again
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 05:56 PM (13 years ago) (m) i swear if by 2morrow my numb never reach 30 i go hang myself................sucide mission one way i am serious ,...........my lovely pal i wil miss y'all shaa ..........buh don let me to do this :'( :'( be Be quick about it ooooOoo
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 05:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 05:57 PM (13 years ago) (f) yu dey crase  no be mama carry d link go there  Whatever you carry am go too who ..........bye bye winch
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 05:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 06:03 PM (13 years ago) (f)  yu hate me lik that
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 06:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 06:04 PM (13 years ago) (f) Until una kill una self finish 4 dis personality thing
If anybody vote me, na swear I go swear for am.....
I don vote sha
that one na threatenyu dey seek 4 notice lol ......i beleive i no go yu See ur mouth like ur pointed nipples... Wetin I wan take np craze personality do? Me wey dey about some things right now.....abeg ooo And how my name got there is one hell of a mystery, considering I'm just opening dis post for d very 1st time(d last one included) I am a King, remember? I nominated you for REAL.............  Thank u jare.....I replied u but sometimes(maybe its my browser sef) my comment will just disappear, only d quoted one will remain. All d same sha thank you, its good to know some ppl think well of me heremeaning .............. why d happiness  i thought yu no want to be personal  i saw it coming  U no serious at all.......I repeat, I no need dis thing My attitude on here is not deserving of a personality(I dey enjoy am sha), likewise yours, we are both not fit nor worthy to be np personality of d year  don judge a book by its look lol.............yu just dey advertise urself ........anoda way to campaign  king i love ur way.......am here 4 fun......i no i wil not be there.............i just dey practise bcos i wil soon join politic E dey do me like make I slap dat ur yansh  U wan become poli wetin? U & Sophie don craze finish hahahahaha.....I just dey laff pls no slap ma yansh buh kindly spank em  one day i wil mak yu proud............after GEJ na me  ..... no bi noise bruv  Hahahaha.....I don hear, but drop dat igbo wey u dey smoke. Drop dat expired wine wey u dey drink too. After ur eye don clear, come read wetin u type again  i go better pass patience
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 06:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 06:06 PM (13 years ago) (f)  yu better vote me
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 06:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 22-06-2011 06:07 PM (13 years ago) (m) All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
I knew its all fun, but its one joke I won't try.....believe it But u make me laugh sha  abi u dey see me as ur rival ni? Lol....no kill me here ooo...I Just wan laugh ni oo  hehehehehee  ...Rival ke? Dont tell me you're Sleeping with my man..that one na ma NO 1 Priority  Cos that one i no go take am sam sam I wont try it again too Sleeping with ur man? Is ur man gay?(sorry for d question oo)if he is I'm not....
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 22-06-2011 06:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 22-06-2011 06:08 PM (13 years ago) (f) All the vote for this and vote for that...you're seeing on hia is just for fun....
4 ur mind baa way some peep don carry em go fb lol  spik 4 ya self  Na true ooo...I see sey You and Mama don carry am go FB...Seriously? I mean really! I dey Laugh oo....Something wey this Ipad go cause i neva know...still waiting for the final saga na me carry am go there, na for fun naaaa how i wan get extra vote thru FB dem no wan sign in for NP Besides i bin dey tink sey na ipad 4 dem wan giv but na 2 i no need again  greedy woman
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 22-06-2011 06:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |