



Posted: at | |
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 05:45 PM so e don reach wey una dey send me warning abi? my mama.....who dey threaten u?.....some ppl no get shame oo![]() ![]() ![]() ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
na wa oooooooooo..this one wey warning don enter..na em be say this Ipad2 case don serious Reply![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
@ Xter my son..i get mail o..1 guy talk say e stubborn well well..that i should not start what i can't finish.. can u imagine Reply![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
easy dear..just make sure i win and i will get rid of all one by one Reply![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 06:05 PM i'm warned for starting what i can't finish..i guess when u speak th etruth it hurts ![]() ![]() ![]() ![]() wait pls re yu serious ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 06:28 PM @ Xter my son..i get mail o..1 guy talk say e stubborn well well..that i should not start what i can't finish.. can u imagine ![]() ![]() ![]() yu must be kiddin' this is getting outta hand ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
i'm fckin serious man..the worst thing is i don't even know the dude Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
its just 1 mail..i would of posted it here..but thats not how i do my things Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 05:45 PM so e don reach wey una dey send me warning abi? ma dear, u need bullet proof, some ppl here fit comit np murder bcos of ipad ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
chai..me i don run b4 dem start shooting gun cos of Ipad ReplyUna gudnite and nice weekend Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: mediaexcell on 24-06-2011 06:33 PM Quote from: diplomatik on 24-06-2011 05:45 PM so e don reach wey una dey send me warning abi? ma dear, u need bullet proof, some ppl here fit comit np murder bcos of ipad ![]() ![]() ![]() ![]() lol..abeg help me get 1 ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 06:34 PM Quote from: mediaexcell on 24-06-2011 06:33 PM Quote from: diplomatik on 24-06-2011 05:45 PM so e don reach wey una dey send me warning abi? ma dear, u need bullet proof, some ppl here fit comit np murder bcos of ipad ![]() ![]() ![]() ![]() lol..abeg help me get 1 ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
lmao..u no well Reply![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
ohh e don reach problem now u wan make them black list media Reply![]() ![]()
| |||||
lol..oya come protect me na Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
after the election Reply![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 06:28 PM @ Xter my son..i get mail o..1 guy talk say e stubborn well well..that i should not start what i can't finish.. can u imagine Believe me ma, dat mail was sent by one dem peeps here with a fake profile![]() ![]() ![]() But dat person must be stupid, foolish and brainless to see d number of ur posts...u be newbie here? Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
....................... Reply
| |||||
thowbee`hello hon ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dirtykid on 24-06-2011 04:36 PM Quote from: sophiebaby on 24-06-2011 01:30 PM Me i dey catch my fun hia oooo anybody wey wan vote for me make en vote..nothing concern me.. Atleast i got little contribution here with fans already.. Not rigging ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Are you pretty sure ![]() ![]() ![]() ![]() All of dem fans wey vote dem dey vote thru one pc, the same ip address, the same location Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)