what we learned on naijapals this week (Page 7)

Date: 24-06-2011 1:19 pm (13 years ago) | Author: tobby oshosanwo
1 ... 4 5 6 [7] 8 9
- MissyBarbie at 24-06-2011 05:01 PM (13 years ago)
(f)
Cheiiii Playing Politics
Posted: at 24-06-2011 05:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 123Sonia at 24-06-2011 05:03 PM (13 years ago)
(f)
ABI OOOHHHH Grin Grin
Posted: at 24-06-2011 05:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimben at 24-06-2011 05:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: 123Sonia on 24-06-2011 05:00 PM
ABEG GUYS MAKE UNA VOTE, DK DK DK DK , SOPHIE SOPHIE SOPHIE, ANY OF THEM WEY WIN DEM TOO GOOD ABEG. MAKE UNA VOTE WISELY OH


I JUST DEY CAMPAIGN SO ANYONE WEY WIN GO FAVOUR ME Grin Grin Grin Grin
           
                                Hnmmm see politics how much the give u bribe 4 this one
Posted: at 24-06-2011 05:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 24-06-2011 05:04 PM (13 years ago)
(f)
Nna ehen
Posted: at 24-06-2011 05:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 123Sonia at 24-06-2011 05:06 PM (13 years ago)
(f)
them go give me Ministerial appointment after them Win or else i go increase price of Cement 2 Smiley Smiley
Posted: at 24-06-2011 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 24-06-2011 05:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 123Sonia on 24-06-2011 05:00 PM
ABEG GUYS MAKE UNA VOTE, DK DK DK DK , SOPHIE SOPHIE SOPHIE, ANY OF THEM WEY WIN DEM TOO GOOD ABEG. MAKE UNA VOTE WISELY OH


I JUST DEY CAMPAIGN SO ANYONE WEY WIN GO FAVOUR ME Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Campaing Minister

Posted: at 24-06-2011 05:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 24-06-2011 05:15 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 24-06-2011 04:53 PM
Wetin be the meaning of wafafa again kwanu

opp of wahala Grin Grin Grin

Posted: at 24-06-2011 05:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 123Sonia at 24-06-2011 05:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 24-06-2011 05:08 PM
Quote from: 123Sonia on 24-06-2011 05:00 PM
ABEG GUYS MAKE UNA VOTE, DK DK DK DK , SOPHIE SOPHIE SOPHIE, ANY OF THEM WEY WIN DEM TOO GOOD ABEG. MAKE UNA VOTE WISELY OH


I JUST DEY CAMPAIGN SO ANYONE WEY WIN GO FAVOUR ME Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Campaing Minister


Abi Smiley Smiley Smiley
Posted: at 24-06-2011 05:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 24-06-2011 05:23 PM (13 years ago)
(f)
Missy d ball is in ur court

Posted: at 24-06-2011 05:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 24-06-2011 05:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 24-06-2011 05:15 PM
Quote from: MissyBarbie on 24-06-2011 04:53 PM
Wetin be the meaning of wafafa again kwanu

opp of wahala Grin Grin Grin


I C...Now i know u seriously need to take ya medication
Posted: at 24-06-2011 05:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 24-06-2011 05:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 24-06-2011 05:23 PM
Missy d ball is in ur court


Posted: at 24-06-2011 05:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 24-06-2011 05:29 PM (13 years ago)
(f)
waiting for ur decision

Posted: at 24-06-2011 05:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 24-06-2011 05:29 PM (13 years ago)
(f)
Missy 2million naira for the canpaign for two days..would it be en4?

Posted: at 24-06-2011 05:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 24-06-2011 05:32 PM (13 years ago)
(f)
Cheiiiii...Me P.A? I don Suffer.... Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 24-06-2011 05:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 24-06-2011 05:35 PM (13 years ago)
(f)
2million naira is just for the 2days campaign..not round town but within the forum.. Grin Grin Grin Grin
i'll gv u 2mil for campaing and 2million for ur sweat this weekend.. Grin Grin Grin
what do u say?

Posted: at 24-06-2011 05:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmandazie at 24-06-2011 05:41 PM (13 years ago)
(m)
INEC wait, make I vote Sophie b4 you close polls.
Posted: at 24-06-2011 05:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 24-06-2011 05:43 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
@ Emman>> Dont stop boooooooooooooo
cast ya vote for where u see Umbrella  Grin

Posted: at 24-06-2011 05:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 24-06-2011 05:45 PM (13 years ago)
(f)
so e don reach wey una dey send me warning abi?  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 24-06-2011 05:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 24-06-2011 06:03 PM (13 years ago)
(f)
who dey warn u kwanu...beware of kidnap o

Posted: at 24-06-2011 06:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 24-06-2011 06:05 PM (13 years ago)
(f)
i'm warned for starting what i can't finish..i guess when u speak th etruth it hurts  Undecided Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 24-06-2011 06:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9

Featured Discussions