

ipad wahala








Posted: at | |
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 06:31 PM i'm fckin serious man..the worst thing is i don't even know the dude ![]() ![]() ipad wahala ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 06:32 PM its just 1 mail..i would of posted it here..but thats not how i do my things ![]() ![]() d dude phyuk up ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mediaexcell on 24-06-2011 06:33 PM Quote from: diplomatik on 24-06-2011 05:45 PM so e don reach wey una dey send me warning abi? ma dear, u need bullet proof, some ppl here fit comit np murder bcos of ipad ![]() ![]() ![]() ![]() no be small thing ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 24-06-2011 06:34 PM chai..me i don run b4 dem start shooting gun cos of Ipad Una gudnite and nice weekend gudnite sweety i hop by monday yu go overdose ur increase ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
wetin l no undertsand na this one wey 50cent run mounth every corner vote for me vote for me.only for ipad1 if na presidential election this man for waka the whole village wey dey naija tire for singing vote 50cent. make una help am b4 he go waka enter market. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I still dey read dey go. Wait make I confirm the allegation. You hia? Reply
| |||||
NOTHING SE SEX SEX SEX...BUSINESS AS USUAL Reply
| |||||
Quote from: betty55 on 24-06-2011 08:23 PM wetin l no undertsand na this one wey 50cent run mounth every corner vote for me vote for me.only for ipad1 if na presidential election this man for waka the whole village wey dey naija tire for singing vote 50cent. make una help am b4 he go waka enter market. Just as they've been saying all day its all “fun”. But if dguy tell dem say d ipad na fun too dem go dey curse am ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 24-06-2011 07:20 PM Quote from: dirtykid on 24-06-2011 04:36 PM Quote from: sophiebaby on 24-06-2011 01:30 PM Me i dey catch my fun hia oooo anybody wey wan vote for me make en vote..nothing concern me.. Atleast i got little contribution here with fans already.. Not rigging ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Are you pretty sure ![]() ![]() ![]() ![]() All of dem fans wey vote dem dey vote thru one pc, the same ip address, the same location No be small thing Bro...... Very shameful thing, Imagine such act, corruption over little prize tag, some people just dey trick themselve think say dem dey trick us ![]() ![]() The same people na dem dem dey vote for dem self ![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: dirtykid on 25-06-2011 11:27 AM Quote from: xter on 24-06-2011 07:20 PM Quote from: dirtykid on 24-06-2011 04:36 PM Quote from: sophiebaby on 24-06-2011 01:30 PM Me i dey catch my fun hia oooo anybody wey wan vote for me make en vote..nothing concern me.. Atleast i got little contribution here with fans already.. Not rigging ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Are you pretty sure ![]() ![]() ![]() ![]() All of dem fans wey vote dem dey vote thru one pc, the same ip address, the same location No be small thing Bro...... Very shameful thing, Imagine such act, corruption over little prize tag, some people just dey trick themselve think say dem dey trick us ![]() ![]() The same people na dem dem dey vote for dem self ![]() ![]() ![]() ![]() D question is, if our noble citizens can do all of dis bcos of an ipad, then our politicians aggressive & do or die attitude is well & truly justified. Afterall the price is even bigger than an ipad......I'm really smh for some ppl oo Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
No be small thing bro !! ReplyDirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: xter on 25-06-2011 11:19 AM Quote from: betty55 on 24-06-2011 08:23 PM wetin l no undertsand na this one wey 50cent run mounth every corner vote for me vote for me.only for ipad1 if na presidential election this man for waka the whole village wey dey naija tire for singing vote 50cent. make una help am b4 he go waka enter market. Just as they've been saying all day its all “fun”. But if dguy tell dem say d ipad na fun too dem go dey curse am ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
hmmmmmmmm ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
|
"How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal
Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead
Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad
El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos