no mind that girl this one wey i don dey old make she no put sand asnd in my gary age na number beside many girls it old but mind u that d anacondo will not be same active when old lolz
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27
Posted: at 1-07-2011 01:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
no go mary ur papa age this one u dey sound realy serious abeg old men ar not active in bed and u know say young girls nawadays no dey tire for bed not to talk about calabar girls lolz
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27
Posted: at 1-07-2011 01:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
sophiebaby at 1-07-2011 01:19 PM (12 years ago) (f)
Quote from: frayobkk on 1-07-2011 01:09 PM
no go mary ur papa age this one u dey sound realy serious abeg old men ar not active in bed and u know say young girls nawadays no dey tire for bed not to talk about calabar girls lolz
i go marry calabar man wey senior me wella
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 1-07-2011 01:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
so na wetine u wan tell me be say even calabar man old him no ddey old for that side abi cheiii chinkeeeee shebi i don beg u to give me one calabar give me i text and comfirm a go pay
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27
Posted: at 1-07-2011 01:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
sophiebaby at 1-07-2011 01:27 PM (12 years ago) (f)
Quote from: frayobkk on 1-07-2011 01:23 PM
so na wetine u wan tell me be say even calabar man old him no ddey old for that side abi cheiii chinkeeeee shebi i don beg u to give me one calabar give me i text and comfirm a go pay
if u serious i go no
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 1-07-2011 01:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
so na wetine u wan tell me be say even calabar man old him no ddey old for that side abi cheiii chinkeeeee shebi i don beg u to give me one calabar give me i text and comfirm a go pay
if u serious i go no
a seious now abi u wanmake i nek my head on the ground i have been hearing but never text so i wan text pls sophis help me
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27
Posted: at 1-07-2011 01:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac