ajanni at 25-10-2011 07:29 PM (13 years ago) (m) See, see dem, terrorist ajanni climbing UN building!
you neva see anything sef, yeye boi, him wan marry fine girl , so you know no way to ABA market ? go find one there, or go enugu market Ya yeyerism don three much, fine girl wan marry me you de jealous, go find ya own 4 Onitsha market! na you go go onitsha market now , wetin sophy will do with errand boy like you? you better go find house maid to marry , sophie dey my LAP right now having a gooooooooooooooooooooooooooooooooood time  I dey laugh for Spanish. spanish or yankey laugh , that one no move me, even sef if you like , make you laff in germany , me na naija lafu i dey and my sophie babe, tell ya friend to take time ooo, otherwise am gonna cut off his third leg , ok? Posted: at 25-10-2011 07:29 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Henchmann at 25-10-2011 08:41 PM (13 years ago) (m) u don dey mad abi? Posted: at 25-10-2011 08:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 25-10-2011 08:43 PM (13 years ago) (m) heheheeeeeeeeeeeeee! maku una see sophie oooo she just dey change picture like dat Terrorist Ajanni. Abi na bcos we don discover say her BB na kpalasa? But com to think of it, Emma, u sure say dat Terrorist Ajanni never take Sophie from u on Wholesale? Sorry oooooooooo
complettly i don give her belle already trust me , no wasting of time sharp sharp ever full ever ready hihohohohohohohohhohoho  na latin i dey laugh now Posted: at 25-10-2011 08:43 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 25-10-2011 08:46 PM (13 years ago) (m) u dey dere 2 o
I dey where And u emma , why u dey laugh like mumu? ask ram?u dey there o,u dey climb wall 2 kwa. Gift Murphy, Gift Murphy, wetin i do u sef? Stay online, u no go stay. U go just dey appear dey disappear like thief, dey yab me all time. Make i no vex for u ooooo are you trying to say she is a thirf? hunck back abi na benchback you be sef wehreh Posted: at 25-10-2011 08:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 25-10-2011 08:58 PM (13 years ago) (m) never black devil Posted: at 25-10-2011 08:58 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 25-10-2011 09:00 PM (13 years ago) (m) heheheeeeeeeeeeeeee! maku una see sophie oooo she just dey change picture like dat Terrorist Ajanni. Abi na bcos we don discover say her BB na kpalasa? But com to think of it, Emma, u sure say dat Terrorist Ajanni never take Sophie from u on Wholesale? Sorry oooooooooo
complettly i don give her belle already trust me , no wasting of time sharp sharp ever full ever ready hihohohohohohohohhohoho  na latin i dey laugh now  crazy boi, whenever you are laughing in nnewi,s tongue , let me know Posted: at 25-10-2011 09:00 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 25-10-2011 09:01 PM (13 years ago) (m) u dey dere 2 o
I dey where And u emma , why u dey laugh like mumu? ask ram?u dey there o,u dey climb wall 2 kwa. Gift Murphy, Gift Murphy, wetin i do u sef? Stay online, u no go stay. U go just dey appear dey disappear like thief, dey yab me all time. Make i no vex for u ooooo are you trying to say she is a thirf? hunck back abi na benchback you be sef wehreh Posted: at 25-10-2011 09:01 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
dirtykid at 25-10-2011 09:03 PM (13 years ago) (m) So u be secret admirer before..... hehehehe wind don blow, na better fowl yansh we dey see so ooooo
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 25-10-2011 09:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Emmandazie at 26-10-2011 03:33 PM (13 years ago) (m) So u be secret admirer before..... hehehehe wind don blow, na better fowl yansh we dey see so ooooo  I be secret KEEPER not admirer, I just wan annouce our wedding coming very soon! Posted: at 26-10-2011 03:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 26-10-2011 07:54 PM (13 years ago) (f) age don dey deal wit em
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 26-10-2011 07:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 26-10-2011 07:55 PM (13 years ago) (f)  i reject..........  bid...........  4bid by fire by thunder  so na yu pastor tell me sey one man wan spoil my wedding with henchman  no make me read psalm 35 4 yu now  winch haba...na fight hmm See u, u think say na only fight? Na war sef yes sweetie
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 26-10-2011 07:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kethey at 26-10-2011 07:56 PM (13 years ago) (f) Nawa ooo... Posted: at 26-10-2011 07:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 26-10-2011 07:57 PM (13 years ago) (f) Reply |
kethey at 26-10-2011 08:05 PM (13 years ago) (f) Mtcheew... Posted: at 26-10-2011 08:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 26-10-2011 10:39 PM (13 years ago) (m) Posted: at 26-10-2011 10:39 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Henchmann at 27-10-2011 08:13 AM (13 years ago) (m) Nawa ooo...
For who? Posted: at 27-10-2011 08:13 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 27-10-2011 08:21 AM (13 years ago) (f) 4 waec
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 27-10-2011 08:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Henchmann at 27-10-2011 10:27 AM (13 years ago) (m) my love, who be waec Posted: at 27-10-2011 10:27 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 27-10-2011 01:52 PM (13 years ago) (m) gerraout here , back hunch , black spirit Posted: at 27-10-2011 01:52 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sophiebaby at 27-10-2011 02:07 PM (13 years ago) (f) Reply |