gimac them de do u? hw many u give me.................... monkey
Posted: at | |
Quote from: gimac on 30-12-2011 07:54 AM how many of them gimac them de do u? hw many u give me.................... monkey
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 10:48 AM dem reach 50 nah sky u join naaaaaaaaaa. na u make 71 nd half. i mean na u b d half
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 07:52 AM but y u dey jealous? ![]() i jealous u? me i nor knw wetin u get wer i go de jealous ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 30-12-2011 05:50 PM sky u join naaaaaaaaaa. na u make 71 nd half. i mean na u b d half y u dey console yaself so na 71 boy friends u get? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: chukszylee on 30-12-2011 01:40 PM babe how now i just came across your profile. thinking maybe we could get to know each other beter bros na me u dey talk to? if na me, pls try again later ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 30-12-2011 05:48 PM gimac them de do u? hw many u give me.................... monkey ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 30-12-2011 05:53 PM i jealous u? me i nor knw wetin u get wer i go de jealous ![]() ![]() u no know wetin i get so make u no dey jealous me nah ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:19 PM u no know wetin i get so make u no dey jealous me nah ![]() ![]() lol ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 29-12-2011 12:43 PM o girl eh tme maan in ur life part 2 go too sweet oooooo. SKYLIMIT LEFT ME IN D SKY, or THE MAN WHO BROKE MY HEART. pet name if u come call him baby wetin he go come de call u ![]() ![]() ![]() lets look out n see , if hin go break my heart :'( infact i no want am again , if e even gree i dont change my mind ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:36 PM lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() asurance cover me ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:38 PM lets look out n see , if hin go break my heart :'( infact i no want am again , if e even gree i dont change my mind no oo![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no mind am i no go break ur heart oo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:41 PM ![]() ![]() ![]() asurance cover me ![]() lol ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:42 PM no oo no mind am i no go break ur heart oo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 07:48 AM wetin u dey call ur hubby? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chukszylee on 30-12-2011 01:40 PM babe how now i just came across your profile. thinking maybe we could get to know each other beter no sweat nothing do u ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:42 PM no oo no mind am i no go break ur heart oo ![]() ![]() baby today is my birthday ooo ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:44 PM ![]() ![]() ![]() who com be the man in ur life ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:45 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na oga mechanic him dey call am ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 30-12-2011 05:50 PM sky u join naaaaaaaaaa. na u make 71 nd half. i mean na u b d half a whole my baby na u u dey call half, take ur time ooo, ma je kaa jaaa oo ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:48 PM na oga mechanic him dey call am ![]() ![]() i think so tooo sure ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos