
read the topic again


Posted: at | |
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:47 PM who com be the man in ur life ![]() read the topic again ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:17 PM y u dey console yaself so na 71 boy friends u get? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() the babe know whats up ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 10:48 AM dem reach 50 nah interesting .....that must be true
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:17 PM y u dey console yaself so na 71 boy friends u get? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ah ah i say 71 nd half nd na u b d half
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:36 PM lol ![]() ![]() ![]() covered wit d blood of truenaija ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-12-2011 06:47 PM who com be the man in ur life ![]() sky nor b u b d man in her life infact U AR D MILYPIT IN HER LIFE ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:52 PM the babe know whats up ![]() ![]() tank u jare better person e no easy to fine if na so all babes 4 fine naaaaaaaaaaaa abeg help me tell dat milypit in ur life ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:48 PM a whole my baby na u u dey call half, take ur time ooo, ma je kaa jaaa oo ![]() no mind am if i be half, she go be quarter ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:49 PM i think so tooo sure ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no need to ask her na true i tell u ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: gimac on 31-12-2011 08:31 AM interesting .....that must be true ![]() ![]() ![]() thnx jare......... Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 30-12-2011 06:52 PM the babe know whats up ![]() ![]() no be she wey i see yesterday? na him u say she fine? ah...... make i no talk first ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 31-12-2011 03:30 PM ah ah i say 71 nd half nd na u b d half ![]() ![]() ![]() ![]() taaaaaah i no be ur bobo ooo ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 31-12-2011 03:32 PM covered wit d blood of truenaija ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yeye babe ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 31-12-2011 03:35 PM sky nor b u b d man in her life infact U AR D MILYPIT IN HER LIFE ![]() ![]() ![]() lol........ ![]() ![]() ![]() ah! na make jealousy no kill u oooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 31-12-2011 03:38 PM tank u jare better person e no easy to fine if na so all babes 4 fine naaaaaaaaaaaa abeg help me tell dat milypit in ur life ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u yeye no be small u no fine joooooooor ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 27-12-2011 07:15 PM immagin dat heheheeeeeeeee "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos