The man in my life (Page 72)

Date: 02-12-2011 12:39 pm (13 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 ... 69 70 71 [72] 73 74 75 ... 82
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:15 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  2-01-2012 06:19 PM
wetin dey dere to understand na...

wetin concern u self?  Angry Angry

Posted: at 6-01-2012 11:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:16 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  2-01-2012 09:23 PM
for where u for fine? u nor see ur head? abeg go mirror go look am b4 u talk u hear.

 Angry Angry Angry
abeg mirror dey ur house?

Posted: at 6-01-2012 11:16 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  2-01-2012 09:32 PM
una mennnnnnnnnnnnnn u de lie sha...................... my broda wer de 14 years old nai u wer old wer don reach to b my papa go d same school. yeye de worry u yeye man boy baby Grin Grin Grin

na me be him teacher nah, ask am him go tell u  Grin Grin

Posted: at 6-01-2012 11:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  2-01-2012 09:34 PM
chei.............................. u de lie sha Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin
but wait ooo........u be fine babe oo
come nah make i yan u sometin  Wink Wink Grin

Posted: at 6-01-2012 11:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:20 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  3-01-2012 11:20 PM
u b fine girl nah, any guy wey see u no get choice but to trip Cool
Cheesy Grin Grin Grin

Posted: at 6-01-2012 11:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:23 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  3-01-2012 11:24 PM
lol Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy maybe she mistake am for her, she con dey think say u toast her, Cheesy, she no know say u b big boy n big boiz na girls dey toast them Cool baby no mind her joo Grin

na true ooo
as i sitdown here, 5 babes don toast me but i no gree for anybody  Grin Grin

Posted: at 6-01-2012 11:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:24 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  3-01-2012 11:26 PM
i trust u baby Grin
  Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 6-01-2012 11:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  3-01-2012 11:29 PM
lol Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin my baby is a full blooded man ooh, omomarty if he catch u , eeeeeeh , u get belle oooo Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy i dey tell u now oo Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy ok no say i no tell u ooloo Grin Grin

no worry
mak i catch any of them  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 6-01-2012 11:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  3-01-2012 11:34 PM
lol Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy i don laugh die , baby no mind her joo, she just dey tackle u Cheesy Cheesy lol dis omomarty nah something else Grin

no worry make she dey tackle me
i go soon giv am assignment  Angry Angry Angry

Posted: at 6-01-2012 11:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 11:30 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  4-01-2012 04:09 PM
o girl he b like say u get personal problem ooooooooooooooo. y he b say na belle belle u de talk abt? if u wan get belle skylimit de there he go give u nor b me
  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-01-2012 11:30 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmandazie at 6-01-2012 11:49 AM (13 years ago)
(m)
Poster, the man still dey ya life?Huh?Huh?
Abi I asked u to remove him & put me there?
Posted: at 6-01-2012 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-01-2012 11:58 AM (13 years ago)
(f)
skylimit...na ur head just full this page..na wa to u oo..wich girl wey want make u gv am belle kwanu?

Posted: at 6-01-2012 11:58 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 01:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Emmandazie on  6-01-2012 11:49 AM
Poster, the man still dey ya life?Huh?Huh?
Abi I asked u to remove him & put me there?

see this yeye oo

Posted: at 6-01-2012 01:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 01:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-01-2012 11:58 AM
skylimit...na ur head just full this page..na wa to u oo..wich girl wey want make u gv am belle kwanu?

no mind omoraty, i go just stand up give am belle
she think say i dey follow am play  Angry Angry

Posted: at 6-01-2012 01:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-01-2012 01:40 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: gimac on  6-01-2012 07:19 AM
yes i will do that .also pray for you that you may leave him alone an be focus

leave who alone?
Posted: at 6-01-2012 01:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-01-2012 01:40 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-01-2012 11:16 AM
Angry Angry Angry
abeg mirror dey ur house?

yes
Posted: at 6-01-2012 01:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-01-2012 01:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-01-2012 11:18 AM
na me be him teacher nah, ask am him go tell u  Grin Grin

which teacher u too de lie sef abeg  rest for d matter Grin Grin Grin
Posted: at 6-01-2012 01:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-01-2012 01:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-01-2012 11:19 AM
Grin Grin Grin
but wait ooo........u be fine babe oo
come nah make i yan u sometin  Wink Wink Grin

i tie to de hear ur lies u wan toast me again. i nor de interested bcos all d words wer come frm ur mouth na lies Grin
Posted: at 6-01-2012 01:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 6-01-2012 01:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-01-2012 01:24 PM
no mind omoraty, i go just stand up give am belle
she think say i dey follow am play  Angry Angry

u never fit giv girl belle sleeping or sitting na me u wan come giv belle standing. please skylimit go nd sleep ok
Posted: at 6-01-2012 01:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 01:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-01-2012 01:40 PM
yes

abeg make i check ma face  Grin

Posted: at 6-01-2012 01:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 69 70 71 [72] 73 74 75 ... 82

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  2. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  5. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  6. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  7. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  8. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  9. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  10. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions