gimac at 3-01-2012 09:13 AM (12 years ago) (m) who is this one Posted: at 3-01-2012 09:13 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
gimac at 3-01-2012 09:14 AM (12 years ago) (m) these topic .. don become some children things as i see it
Posted: at 3-01-2012 09:14 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 3-01-2012 01:05 PM (12 years ago) (f) these topic i don become some children things as i see it
wetin u use mean? Posted: at 3-01-2012 01:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 3-01-2012 01:06 PM (12 years ago) (f) who is this one
na one primature abino Posted: at 3-01-2012 01:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:15 PM (12 years ago) (f) who is this one
lol d guy dey do commercials, u no want buy wetin hin dey sell Posted: at 3-01-2012 11:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:19 PM (12 years ago) (f) i dey tell her she no want believe me anyways seeing is believe Posted: at 3-01-2012 11:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:20 PM (12 years ago) (f) u de trip 4 me u never wan talk d truth.
u b fine girl nah, any guy wey see u no get choice but to trip Posted: at 3-01-2012 11:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:21 PM (12 years ago) (f) lol Posted: at 3-01-2012 11:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:22 PM (12 years ago) (f) honestly as uin u serious hmmmmm............ Posted: at 3-01-2012 11:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:24 PM (12 years ago) (f) lol maybe she mistake am for her, she con dey think say u toast her, , she no know say u b big boy n big boiz na girls dey toast them baby no mind her joo Posted: at 3-01-2012 11:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:25 PM (12 years ago) (f) no oo, u no go understand she no understand Posted: at 3-01-2012 11:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:26 PM (12 years ago) (f) no mind am i go soon finish am i trust u baby Posted: at 3-01-2012 11:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:27 PM (12 years ago) (f) Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:29 PM (12 years ago) (f) Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:30 PM (12 years ago) (f) why u dey shock? i wonder ooo Posted: at 3-01-2012 11:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:31 PM (12 years ago) (f) lol Posted: at 3-01-2012 11:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 3-01-2012 11:33 PM (12 years ago) (m) na one primature abino
what is he problem Posted: at 3-01-2012 11:33 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:34 PM (12 years ago) (f) Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:35 PM (12 years ago) (f) Reply |
truenaija2 at 3-01-2012 11:37 PM (12 years ago) (f) lol :'( my baby na hiun u dey call old :'( Posted: at 3-01-2012 11:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |