



Posted: at | |
Quote from: Skypon2002 on 18-01-2012 09:46 PM who put ur mouth for our family matter i dey help sister... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
abeg no help her again Reply![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 18-01-2012 09:49 PM ![]() ![]() ![]() she no go see anything ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
she already has me, and i am giving her all the love and joy she needs, so thank u for ur concern and bye bye Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
but she no get peace Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
that guy too harsh Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
:'( :'( :'( :'( :'(sophie Reply
| |||||
why are u crying naaaaaaaaaa ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Oooooooozzzzzzzzzz Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 18-01-2012 09:50 PM ![]() ![]() ![]() ![]() u wan implicate me abi? impli kini wetin concern me concern u? i knw u b4?
| |||||
Quote from: giftmurphy on 19-01-2012 10:40 AM but she no get peace ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who tell u say she no get peace? ask her make u hear wetin she go tell u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: rakelly on 19-01-2012 01:16 PM that guy too harsh ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 19-01-2012 07:03 PM impli kini wetin concern me concern u? i knw u b4? i no know u ooo u just com dey follow me dey talk ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-01-2012 01:41 PM why are u crying naaaaaaaaaa u wanna live?
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-01-2012 08:28 PM i no know u ooo u just com dey follow me dey talk ![]() nor b u begin de follow me ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-01-2012 08:26 PM who tell u say she no get peace? she don tell me already ask her make u hear wetin she go tell u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: giftmurphy on 19-01-2012 08:45 PM she don tell me already i ask am she say she no tell u anything ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 19-01-2012 08:43 PM nor b u begin de follow me ![]() i no follow u oooo i just dey walka, and na the same road we dey take go house no be follow i dey follow u Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-01-2012 10:22 PM i ask am she say she no tell u anything ask am again..
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners