digitalman at 24-01-2009 06:01 AM (16 years ago) (m) another stupid topic
yeye pikin, im sure say na inside labour room dey shit u comot, thats why u dey misbehave anyhow Posted: at 24-01-2009 06:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 06:03 AM (16 years ago) (m) another stupid topic
Why dis comment? not a stupid topic. dont mind that yeye pikin wey dem shit inside labour room, na so her mouth be. Posted: at 24-01-2009 06:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 06:07 AM (16 years ago) (m) Ulo nkita kwanu??? Obu e ba ahu ka amuru @ Digital na nwanne ya @ prince
Anu ofia, imaghi n'obu n'ime uno okuko ka anyuru gi na prencess onye ara. Posted: at 24-01-2009 06:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 06:09 AM (16 years ago) (m) PLS CAN SOMEONE TELL ME WHOM HIS/HER MOTHER BORN IN LABOUR ROOM
AS 4 ME I WAS BORN IN FAVOUR ROOM AS U CAN SEE  Guy na the same favour room dem born me, many angels dey guide us inside the favour room. Posted: at 24-01-2009 06:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 24-01-2009 06:58 AM (16 years ago) (m) abioooooooo Posted: at 24-01-2009 06:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 07:00 AM (16 years ago) (m) yes na, but dem dey do the other one for labour room Posted: at 24-01-2009 07:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 24-01-2009 07:13 AM (16 years ago) (m) Reply |
SAmyrocko at 24-01-2009 08:24 AM (16 years ago) (m) just pursue d dog commot nd shit d pikin...simple.
na shit dem shit u? no wander.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 24-01-2009 08:24 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 24-01-2009 08:38 AM (16 years ago) (m) Ulo nkita kwanu??? Obu e ba ahu ka amuru @ Digital na nwanne ya @ prince
Anu ofia, imaghi n'obu n'ime uno okuko ka anyuru gi na prencess onye ara. Anu ulo...Obu ezigbo ihe burukwa ihe ziri ezi na amurum na ulo okuko... mmuwa achoro udi' nkagi ahu bu n'ime ulo nkita.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 24-01-2009 08:38 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 10:41 AM (16 years ago) (m) Reply |
digitalman at 24-01-2009 10:42 AM (16 years ago) (m) Ulo nkita kwanu??? Obu e ba ahu ka amuru @ Digital na nwanne ya @ prince
Anu ofia, imaghi n'obu n'ime uno okuko ka anyuru gi na prencess onye ara. Anu ulo...Obu ezigbo ihe burukwa ihe ziri ezi na amurum na ulo okuko... mmuwa achoro udi' nkagi ahu bu n'ime ulo nkita. bird flu dikwa n'ime ulo okuko ahu oo Posted: at 24-01-2009 10:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
freak at 24-01-2009 10:49 AM (16 years ago) (m) lalalalala woooooo  wiwiwiwiwiwi ( i talk?).................................... Posted: at 24-01-2009 10:49 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 10:51 AM (16 years ago) (m) na kolo be this abi na wetin Posted: at 24-01-2009 10:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 24-01-2009 11:13 AM (16 years ago) (f) na example of people wey dem born for ulo nkita. Posted: at 24-01-2009 11:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 11:15 AM (16 years ago) (m) hahaha, u sabi them well Posted: at 24-01-2009 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 24-01-2009 11:19 AM (16 years ago) (f) was passing by though and i said i should greet all the rascals wey dem born for farm ooo. Posted: at 24-01-2009 11:19 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 11:46 AM (16 years ago) (m) farm ke, we dey talk about labour room and favour room and u carry farm come, na waoo Posted: at 24-01-2009 11:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 24-01-2009 11:50 AM (16 years ago) (f) na every body dem born for labour room? forget that thing. Posted: at 24-01-2009 11:50 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
digitalman at 24-01-2009 11:51 AM (16 years ago) (m) i think i surport u Posted: at 24-01-2009 11:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
educollins at 24-01-2009 02:02 PM (16 years ago) (m) GOD DEY Posted: at 24-01-2009 02:02 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |